Sunday, July 6, 2025
Afrobeats Pulse
No Result
View All Result
  • Home
  • Latest News
  • Music
  • Reviews
  • Events
  • Artist
  • Culture
  • Lifestyle
  • Interviews
  • Videos
  • Blog
  • Home
  • Latest News
  • Music
  • Reviews
  • Events
  • Artist
  • Culture
  • Lifestyle
  • Interviews
  • Videos
  • Blog
No Result
View All Result
Afrobeats Pulse
No Result
View All Result

Dupe Lyrics by T.I Blaze Feat. Temadey

June 9, 2025
in Lyrics
0 0
0
Home Music Lyrics
0
VIEWS
Share on FacebookShare on Twitter


T.I Blaze and Temadey Lyrics

From poignant ballads to uplifting anthems, each line carries a unique emotional weight that resonates deep within, read Dupe lyrics by T.I Blaze featuring Temadey below.

Cover art for Dupe by T I BlazeCover art for Dupe by T I Blaze
Dupe Cover Art

T.I Blaze & Temadey – Dupe Lyrics

Pre-ChorusI’ve been down so many timesI believed in rolling diceI felt neglected by those that vowed to stay when things go badI’ve been so sad only money fit make me glad oWọn pa na but God shine light oI dey happy say man no be God oI dey pray for sufficient grace wey fit make me cast oFor the day when my money go bash oWhen me sef go dey start to dey dash o, eh, eh ih yeh

ChorusBut emi dupẹ temi oK’ọn to de mo ti gbera n temi oMe no go beef anybody kemi ṣa ti lowo ni temi o yehBut emi n dupẹ temi oK’ọn to de mo ti gbera n temi oMe no get no time to dey hate kemi ṣa ti lowo mi temi o, ye eh ye eh

Verse 1This life me no go fọ for anybodyWorking very hard to make something, yeah eh ehKo ma s’anybody oAh ah ah ko s’anybody oMo ji lowurọ mo bẹlada mi sọrọṢe mi loore taraye ma mọ mọ oI don’t wan be downcast oMake this money make me sef cast oṢebi time go tellMe sef no fear for my hoodOther nigga no dey send oh ahI gast to make it this yearMan gats to make it this year

Verse 2Ṣebi time go tellMe sef no fear for my hoodOther nigga no dey sendOh ah I gas to make it this yearMan gas to make it this year

Verse 3Kaka ki n jale mo maa saṣẹKo s’ẹni to ba ni waṣẹ oKọta mi ma lọ kaṣẹK’ọn to kaṣẹ mi mo ti n ka n’lẹ oh ohBo ya ko banusọ ma beniyan sọEniyan ẹnu wọn lẹbọAwọn lo ma padegunTo ba tun wa ya ah wọn ma ni pe ade o gun mọ o

Pre-ChorusI’ve been so sad only money fit make me glad oWọn pana but God shine light oI dey happy say man no be God oI dey pray for sufficient grace wey fit make me cast oFor the day when my money go bash oWhen me sef go dey start to dey dash o, eh, eh ih yeh

ChorusBut emi dupẹ temi oK’ọn to de mo ti gbera n temi oMe no go beef anybody kemi ṣa ti lowo ni temi o ehBut emi n dupẹ temi oK’ọn to de mo ti gbera n temiMe no get no time to dey hate kemi ṣa ti lowo mi temi o, ye eh ye eh

Explore other Song Lyrics here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook



Source link

Tags: BlazeDupefeatLyricst.i.Temadey
Previous Post

Priddy Ugly Unpacks The Powerful & Relatable Bar From “Last Bullet” Verse

Next Post

Tems to set new record for Africa at the 2025 Club World Cup

Next Post
Tems to set new record for Africa at the 2025 Club World Cup

Tems to set new record for Africa at the 2025 Club World Cup

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Facebook Twitter Instagram Youtube RSS
Afrobeats Pulse

Explore the vibrant world of African music and entertainment with Afro Beats. Get the latest updates on Afrobeat, Afropop, celebrity buzz, movies, and cultural trends. Your essential guide to African entertainment.

Categories

  • Artist
  • Blog
  • Burnaboy
  • Culture
  • Events
  • Interviews
  • Latest News
  • Lifestyle
  • Lyrics
  • Music
  • Reviews
  • Videos

Site Map

  • About Us
  • DMCA
  • Disclaimer
  • Cookie Privacy Policy
  • Privacy Policy
  • Terms and Conditions
  • Contact us

Copyright © 2024 Afro Beats Pulse.
Afro Beats Pulse is not responsible for the content of external sites.

Welcome Back!

Login to your account below

Forgotten Password?

Retrieve your password

Please enter your username or email address to reset your password.

Log In
No Result
View All Result
  • Home
  • Latest News
  • Music
  • Reviews
  • Events
  • Artist
  • Culture
  • Lifestyle
  • Interviews
  • Videos
  • Blog

Copyright © 2024 Afro Beats Pulse.
Afro Beats Pulse is not responsible for the content of external sites.