Muyeez and Seyi Vibez Lyrics
Securing the second spot on Muyeez’s just-released EP, Hat-Trick, is the Emo Remix featuring Seyi Vibez, take a look at the song’s lyrics below.
Muyeez & Seyi Vibez – Emo Remix Lyrics
IntroHmm-hmm-hmm, yeahBad-AssI’m Muyeez
Verse 1: Seyi VibezChild of destiny (Ah-ah)Legend in the making (Ah-ah)I no see person impressing me (O po o)But I see person investing (O po o)Who is looking for the my stream (Professor)Shawty, I’m the maestro (Professor)Baby girl, call me jailer (Ah-ah)Shey you see say I be your prisoner
Pre-Chorus: Seyi VIibezOh, bae-bae, I will take some, mi o le shalayeTell accountant credit my moneyMake ogbanje no go ka mi mọ’le (Ka mi mo’le)
Chorus: MuyeezAlaye, the thing wey dey sup, mi o le shalayeCall my OG gbe mi faraway (O po o)Emi omo ogbon, set ogo aye (O po o), gbogbo aye, ayy
Verse 1: Muyeez & Seyi VibezI get many things wey dey bother man (oh-oh)Sort out my problems to, no bother man (Bother man)’Cause nobody been dey when he no see carAnd I dropped I.G. make them emotional (Emotional)Wake up in the morning and I pray to Jah’Cause enemies won po, o, to fe ba mi ja (To fe ba mi ja)But I be king, I be passenger (I be king, I be king)I be king, I be passenger
Chorus: Muyeez & Seyi VibezAlaye, the thing wey dey sup, mi o le shalayeTell my OG gbe mi faraway (Call my OG, call my OG)Emi omo ogbon, set ogo aye, gbogbo aye (Ogo, ogo, ogo)Alaye, the thing wey dey sup, mi o le shalaye (Alaye, emi o le shalaye)Call my OG gbe mi faraway (I no fit explain, I no fit explain)Emi omo ogbon, set ogo aye, gbogbo aye, eh
Refrain: Seyi Vibez & MuyeezI no fit explain, I no fit explainMi o le shalaye, I no fit explainCall my OG, yeah, gbe mi farawayYeah, farawayI’m the OG, yeah, I’m the OG, yeahI no go far, I don go farawayI don go faraway, I no fit explainBaby girl, I no fit explainEmi omo ogbon, set ogo aye
Chorus: Muyeez & Seyi VibezAlaye, the thing wey dey sup, mi o le shalaye (shalaye)And my OG gbe mi faraway (Gbe mi faraway)Emi omo ogbon, set ogo aye (Set ogo), gbogbo aye (Ogo ye mi)Alaye, the thing wey dey sup, mi o le shalaye (Mi o le shalaye)O le gbe mi farawayEmi professor (Set ogo aye, ogo aye, eh-ya)
Check other trending song lyrics here, and get fresh updates as they drop via X (formerly Twitter) and Facebook