JOHNBULL Lyrics by Erigga ft. JaQi
Chris e no brownEye don redNow you don tireDey live in regretWhen dem say stopE no sabi hearAs u dey findMany people rejectProdigal sonMama been don talkPapa no careFor my mind I get senseOh LordMe I need your loveI no know I don dey regret
These are the words of amagidonGo with the flame or na you go burnWhen you dey find and u no fit talkOnly Yesus you dey follow talkRebuke brokenness from your mindsetCuz na the block e go talk loudGive me the kush ama roll it allMy balance go shake I no fit talkYea yea
You got your mama sayingJohnbull My sonListen to my wordThis life dey tough evenIf you focus u go hustleMamaJohnbull your sonNo dey listen to your wordMamaYou know life na courseWe Dey work hard toGet am double ohh
Warri boy in Lambo big man convoNa trouble I dey crave make dem burst outWe no Dey fear to die like who don pkuff beforeI take God beg you no let my devil come outNa Money conversation na make you my bloodCall the plug my kale Dey here wit her deadly squadMy bestie my bestie na we take dey paiThe Molly don burst no wonda she dey amapiaShey you dey see the kind of evil the money dey bringHer g string she don fling use my mic dey singA queen and more caramel with chocolateSweet inside climb on top no let the juicey wasteEveryday dog has its day but not todayYou fit go die throway wayWe no force vibe bad energy awayTurn for throat pack for face food dey micro wave