
Laime, Odumodblvck and Hotkeed Lyrics
Let’s dive into the world of Fire vibrant lyrics that bring an explosion of energy to your playlist, courtesy of Laime, Odumodublvck and Hotkeed.


Laime, Odumodblvck & Hotkeed – Fire Lyrics
If dem fire oneI go fire allI dey like combineI go position dem for my cabal ohDem dey lap my sideIf dem fire oneI go fire allI dey like combine ohI go position dem for my cabal ohAnd I chop and slideLap my side
YeahUse your head make them no price youMan I just started this journeyI no fit stop anytime soonNo put yourself inside my shoeE no go size youOmo to ni iya ohun oni sunEmi gan oni je sunHmmmmI say Jah JahSave me from this worldHmmmI say Jah JahFrom this world of sinHmmmI say Jah JahHelp me from myselfHmmmmI say Jah JahFrom this world of hatredCome save Alhaja pikin oo
E shock dem say I dey pop oMo ko reggaeMo ko apalaMo ko fujiMo ko hip-hop oHmmmNa the same situationWey carry you do fraud oNa him make amaka do hookup o oSo my brother better don’t judge oHmmmm
I think I’m getting very drunk tonight20 bottles make we feel alright20 girls dey my side dey giveDem dey advice me how to live my lifeNo follow kele wey post yansh onlineDem dey buzz me I no get their timeIf no be money I no fit replyAnd if na billing I go hit decline, hit declineEyes gaze on me, ten days wan miExcess ballingMen dey for me, many days I been dey lonely oNow money dey, dem don dey plenty for my doorExcess update, the balling choke for the explore
Use your head make them no price youMan I just started this journeyI no fit stop anytime soonEhNo put yourself inside my shoeHe no go size youOmo to ni iya ohun oni sunEmi gan oni je sunHmmmm
If dem fire oneI go fire allI dey like combineI go position dem for my cabal ohDem dey lap my side
If dem fire oneI go fire allI dey like combine ohI go position dem for my cabal ohAnd I chop and slideLap my side
She like the way I smellI never gave her hellEven when we kiss bros me I no go tellApart from the time wey be say I tell am say I love am, I ride it like a jingle bellClose to her ear, na there I dey campClose to her bed na there we go smashDid it on the bean bagDid it on the floorPierce her with the swordLeave her pussy sore
Why they wanna stop your shine Big Gun (baby I don’t know)Maybe because you dey shine pass them, no more PinocchioAll the lies they told to my eyes, lied to my faceSay na me go cross the gate and blow awayI go reach for my kalaDem go run, dem go gbes ohMy kala, dem go run
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook