Mr Eazi, Mugeez and D Jay Lyrics
The lyrics of “For My Head” by Mr Eazi, Mugeez, and D Jay reveal a theme of unwavering love and commitment, where the artists express intense devotion and admiration for their lover, describing them as uniquely beautiful and irreplaceable (“Ya body sweet like banku”). Pledging to take on any burden for their partner (“All your problem put for my head”). The song blends romantic admiration with a dedication to enduring support, highlighting love that is deeply rooted, unconditional, and resilient.
Ye, ye, ye, ye, yeZagawhatYes, you know
Since dem born me I never seePerson wey fine like youTell me what I gon do (I don’t know)Ɔdɔ makoma bɛ sɔ me muBe fe manoYa body sweet like banku
For my headFor my headAll your problem put for my head (for my)For your chestFor your chest (make I chest)Na wahala e dey for your chestFor my headFor my headAll your problem put for my headFor your chestFor your chest (for your)Na wahala e dey for your chest
See make we flex my baby you get the right oCause she be more than a lady o she no dey fight oI go fit shout to the world say na you be the oneO baby no dey mess up my plansCause you dey ova me and now I seeLoving you make I need you my religionNobody go fit create no divisionSee I’m in love with you but that is not enoughLoving you make I take you this placeO baby baby make I dey crazeHow you dey whine up your waist
O na na na na naSince dem born me I never seePerson wey fine like youTell me what I gon do (I don’t know)Ɔdɔ makoma bɛ sɔ me muBe fe manoYa body sweet like banku eh ye ye
Mi never change no formation o my girlSo baby aje I swear for better for worseHmm hmm hmmAnd them go wish every breakup o na lieBaby for life is for lifeAnd I’ve got you for mind and you knowTell me tell me what you dey want Maa AbenaAnd I go do cause you know I consider o your feelings Maa Abena oShow me show me what you dey want my ladyHoliday we go fly from the city anytime I pull up on you on you
For my headFor my headAll your problem dey for my headFor your chestFor your chestNa wahala e dey for your chestAnd as we dey vex if you no pick upBaby tell me make we link upIf I no see you I been fuck upMake we link upMake we link up
All your problem put for my headShabalistica
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via Twitter and Facebook