Lordeyang and Damo K Lyrics
Ever since its release, Forgive Me by Lordeyang and Damo K has been turning heads with its thought-provoking lyrics and memorable lines.
Lordeyang & Damo K – Forgive Me Lyrics
IntroMmmmOo-oooYeyeyeye yeah (Oo-oo-oo-oo)Lololo OrloOoo-oooYeah-ah yeah-ah ahI
ChorusMhmm-Mhmm ehFamily forgive me oYou been love me before but now you do not anymore make you forgive me ohSee I don leave road wey una show me I no willingly oYou been love me before but now you do not anymore make youSay, I
Verse 1Me na learner, me na a woe betide youIf you do me funny I go michael tyson’Cause time when I shine, I nor go shiney likelyMy jiggy no be joke, I’m heat and coldWhiney me, whiney me AH!I love who show me love and music and loveNo whiney meWhiney me
Post-ChorusI’m in my comfort zoneShey na God protect my soul?If I call you and I fallShey na God protect my soul?Holy ghost come and take controlOf my body oh, and my soulWhen i dey move I no get controlWhen i dey move I no get control
Verse 2Ee-yo-oh-oh Ah!Family, forgive meIf you love me before but now you do not anymore, make you forgive meI never dey for comfort zoneFor the journey, make I no miss roadIf you love me before but now you do not anymore, forgive meHuman beings are not perfect, you knowA lot of things was said in your absence, you knowAnd I thank God I’m still present, you knowHad to do what I had to doI dey face challenges tooMy girl wan buy inches tooNo be say I reason youStill on still I still got youStill on still I still got you
ChorusI’m in my comfort zoneShey na God protect my soul?If I call you and I fallShey na God protect my soul?Holy ghost come and take controlOf my body oh, and my soulWhen i dey move I no get controlWhen i dey move I no get control
OutroAyyyyyy Family, forgive meBaby Oh Say if you love me but now you do not anymoreBaby, that’s cool-ooh-ahIkenga, Ikenga, Ikenga-ah-ah ahh-ah-ah-ah-ahAh
Discover more of the latest chart-toppers and stay in the loop with real-time updates on X and Facebook. Explore new song lyrics here.