Shallipopi Lyrics
Get ready to groove to Shallipopi’s latest hit, “Free Service,” don’t miss out on the chance to sing along with the song’s lyrics provided below.
Shallipopi – Free Service Lyrics
Seh, seh, sehYo, XSeh, seh, sehYo, XThey call me ShallipopiPluto presidoGi, giddem!
HeyDay break, everywhere burstEverywhere stew, money dey rushVacation for me and all my bloodAs I dey, credit alert dey dropYou can’t love me, it’s not by forceIf not money talk, I’m not involvedNa where they go pay me, I dey findI nor dey find free service
Free service or high serviceBenin boy, I can show you magicLadies dem dey call me daddyI’m like it when shaking that thingFree service or high serviceBenin boy, I can show you magicLadies dem dey call me daddyI’m like it when shaking that thing
That thing, fat thing wey dey scatter my brainPermit me, make I touch e dey scatter my brainLet me put my thing inside your thingYou don confirm say Evian deyBut the only way wey nor fit show mapShey you know say na Pluto ways
New school Michael JacksonDem call me Shalli, if you askingLook at me soft, I’m looking fancyBaby put it on me, do it nastyDorobucci like Don JazzyI dey vacation for MiamiNo go dey try cross my laneMake we no get misunderstanding
Na payday, everyday day na paydayNo go think say na play playMe dey go, me I dey dey, on my way wayNa payday, everyday day na paydayNo go think say na play playWe dey go, me I dey dey, on my way way
Free service or high serviceBenin boy, I can show you magicLadies dem dey call me daddyI’m like it when shaking that thingFree service or high serviceBenin boy, I can show you magicLadies dem dey call me daddyI’m like it when shaking that thing
That thing, fat thing wey dey scatter my brainPermit me, make I touch e dey scatter my brainLet me put my thing inside your thingYou don confirm say Evian deyBut the only way wey nor fit show mapShey you know say na Pluto waysConfirm
Yo, XGiddem
Check lyrics of other latest songs here, and get fresh updates as they drop via Twitter and Facebook