
Zlatan and FOLA Lyrics
Get Better, Zlatan’s catchy new track featuring FOLA, is out now – the first single of 2025 from Zlatan; check out the lyrics and join the singalong!


Zlatan & FOLA – Get Better Lyrics
Sometimes when e no deyShebi na you I dey call when e no deyFor dying minute you go show faceOro yi wa fologbon fun oloyeO mon olowo lo n gbayi lodeMake LuckyUdu no go whyne me for old ageIBILE!
I just want things to get better ko po ko dun paAnd me I be working mo ni cheddar ani mo fe bugaYehh yehh yehh yehh I swear I can’t denyYehh yehh yehh yehh I swear I can’t denyI just want things to get better ko po ko dun paMe I be working mo ni cheddar ani mo fe bugaYehh yehh yehh yehh I swear I can’t denyYehh yehh yehh yehh I swear I can’t deny
Dangote still striking dealsAdeleke just buy new private jetAnd you say make my grind reduceI don see who get before wey no get againNa why my morale dey boostMy soldier dey shine him bootI no dey follow anybody catch cruiseNa my dentist get business with my 32I don see who dem use money collect him babeBadboyJago go fit relateAs I dey work God put icing on top my cakePut all my enemies to shameI focusPay the price no be say e no costGo moshalahi I go churchThat ugly boy wey no fit afford okirika back then don get full store
I just want things to get better ko po ko dun paMe I be working mo ni cheddar ani mo fe bugaYehh yehh yehh yehh I swear I can’t denyYehh yehh yehh yehh I swear I can’t denyI just want things to get better ko po ko dun paAnd me I be working mo ni cheddar ani mo fe bugaYehh yehh yehh yehh I swear I can’t denyYehh yehh yehh yehh I swear I can’t deny
Settings go quick set if the matter na moneyMake them no comot you for settingsProcrastination fit turn a man to DundeeShaanu mi yaa robiAnd if you no dey relent wassupEvery Suffer get him own bustopAs Ronaldo dey find World CupAfter the rainy days, there comes the sunny daysLocation must be televisedNo be everyone for UK na him dey okay9 to 5 want to make them paralyzeBut we go dey okay, who get belle get due dateCan you see the convoy police for my hilux girls love it when dey come aroundAround around
I just want things to get better ko po ko dun paEhh ni cheddar ani mo fe bugaYehh yehh yehh yehh I swear I can’t denyYehh yehh yehh yehh I swear I can’t deny
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook