Ayra Starr and Wizkid Lyrics
Ayra Starr and Wizkid’s highly anticipated collaboration, Gimme Dat, is finally here; its infectious beat and sultry lyrics are sure to get you grooving.

Ayra Starr & Wizkid – Gimme Dat Lyrics
IntroGimme dat ay ay
Verse 1: Ayra StarrGimme dat love, gimme peace of mindNo ṣhere cure me with your waist lineI want that peace of mind wey dey come with awoof (wey dey come with awoof)Baby na one-man race we dey runSo make you no come waste timeUh nur, no pressure
Chorus: Ayra StarrMake you gimme dat loveIf you gimme, me I no go let goGimme, make I cure my sankoFeelings got me hitting on a freaky dance floorMake you gimmе dat loveIf you gimme, me I no go lеt goMake you gimme, make I cure my sankoFeelings gat me hitting on a freaky dance floor
Post-Chorus: Ayra StarrDeyalo, DeyaloIf I give you my love oMake you no disappoint oMe I get you for mind oDeyalo, DeyaloIf I give you my love oMake you no disappoint oMe I got you for mind o
Verse 2: WIZKIDGod damnArabirinGod damnE get the way your body make me feel excitedLoving you dey put me on a different mindsetGirl, na only you dey make me stick to one girl
God damnẸlẹyinju ẹgẹGod damnPicture-perfectNo dey mind demKeep it privateFọkan balẹIf you need me, baby, I’ll be right thereOne more time for my lady oPump action you dey gbe mi oDo me many things ti o le ye mi oI’m ready if you’re ready too
Chorus: Ayra StarrGimme that loveIf you gimme, me I no go let goGimme, make I cure my sankoFeelings gat me hitting on a freaky dance floorMake you gimme dat loveIf you gimme, me I no go let goMake you gimme, make I cure my sankoFeelings gat me hitting on a freaky dance floor
Post-Chorus: Ayra StarrDeyalo, DeyaloIf I give you my love oMake you no disappoint oMe I get you for mind oDeyalo, DeyaloIf I give you my love oMake you no disappoint oMe I get you for mind o
Verse 3: Ayra StarrSo many people wan lick my stewSo baby chill, make I survey your toolsAnd if I handle your two by twoYou fit to scream, you go lose your coolSo may reasons are written in the starsOh my God, you are the reason I do what I doSo baby make you give me your love
Chorus: Ayra Starr & WizkidMake you gimme dat loveIf you gimme, me I no go let goGimme, make I cure my sankoFeelings gat me hitting on a freaky dance floorMake you gimme dat loveIf you gimme, me I no go let goMake you gimme, make I cure my sankoFeelings gat me hitting on a freaky dance floor
Post-ChorusDeyalo, DeyaloIf I give you my love oMake you no disappoint oMe I get you for mind oDeyalo, DeyaloIf I give you my love oMake you no disappoint oMe I got you for mind o
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook