Victony and Fridayy Lyrics
Victony and Fridayy’s collaborative remix of Glory offers a fresh perspective on the introspective original, read Glory II lyrics below and sing along.

Victony & Fridayy – Glory II Lyrics
Prayer for my people, beggi help me say AmenSay we no go suffer, up until forever whenBad belle dey pray, I see ya fingers in the airDem dey copy we say way we get the upper hand
Come on baby you can have a lookCome see how we living, we put sparkles in the roofOnly thing wey you fit talk na halleluAll I do is win, my life a movie in a loop
Glory to God Glory to GodSomebody say oghene dohSay them for give me, a little loveWey I for use push, a little moreIf I talk the things, wey we doYou for tell me say, no be true, talkEven when I dey for ground I dey moon walkGlory to God Glory to God oh
Ehen caboo caboo bentaygaTequila we no dilute, bad behaviorKele wey dey do balloon dem dey hereSee that one for black her name na temptationAnything she wants, I got it I say soChrome heart to remember your saviorBirkin, you go use that one playSo we for flex on everybody, wey say we be failure
I pray I never lose myself on this roadThem never see ebelebe for beast modeSo I dey show them stubbornI wear my chain for head, to show my pain torments meNobody suspect, pray my heart repairI dey feel am for my bone ohI still dey feel am dem no know so eh
Glory to God Glory to GodSomebody say oghene dohSay them for give me, a little loveWey I for use push, a little moreIf I talk the things, wey we doYou for tell me say, no be true, talkEven when I dey for ground I dey moon walkGlory to God Glory to God oh
Never gave a damn what people had to sayAs long as you know you to get my prayersAnd when I’m out of words I still say halleluIn front of my enemies while you prepare my tableThey don’t know the half of things we had to doToo many nights of sinning just to find some foodNever won before it felt like we was born to loseOh, now it’s too much money flowing hallelujahGlory to God, glory to GodI cannot stop, I cannot stopFor the ones I love that’s six feet underTequila I pour it out for the soldiersBaby you’re mine, baby you’re mineYou give me life, you give me lifeWhen I see your pretty face under the sunPray to god I know that you’re the only one
Prayer for my people, beggi help me say AmenSay we no go suffer, up until forever whenBad belle dey pray, I see ya fingers in the airDem dey copy we say way we get the upper handCome on baby you can have a lookCome see how we living, we put sparkles in the roofOnly thing wey you fit talk na halleluAll I do is win, my life a movie in a loop
Glory to God, Glory to God
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook