
Kosi Lyrics
With its catchy lyrics, Groundnut, the second track on Kosi’s new EP Wave, is an earworm you’ll want to sing along to.


Kosi – Groundnut Lyrics
Your body don cause wahalaBig big big palavaThis your body wey fine pass groundnutCome make I love you dadaThis one sef no be agendaYou go see yawa this your body make sense wahalaIf I miss one day na dieYour body don cause wahalaBig big big palavaThis your body wey fine pass groundnutCome make I love you dadaThis one sef no be agendaYou go see yawa this your body make sense wahalaIf I miss one day na die
I need you babySho ma femiGirl I dey for your doorI need you dailyIf you no dey near meI no fit megremoIf the laba laba for my belle don dieHow I wan take surviveHow I wan live this lifeHow I wan take survive
No go dey underrate this your body oNo go dey underrate oI no fit calculate this your calculusSay e dey fascinate me oI no fit concentrate with your body oI dey hallucinate oNo fit to fumigateEven if you dey pester cause
Your body don cause wahalaBig big big palavaThis your body wey fine pass groundnutCome make I love you dadaThis one sef no be agendaYou go see yawa ohThis your body make sense wahalaIf I miss one day na dieYour body don cause wahalaBig big big palavaThis your body wey fine pass groundnutCome make I love you dadaThis one sef no be agendaYou go see yawa this your body make sense wahalaIf I miss one day na die
Come make I put you in a roverMake I take you to JehovahAnd I swear you go testiGirl you get the bodyAnd I get my moneyIf you check all your friends dem dey envyDeep down dem dey jealousyDem dey jealousy my babyOnly you dey put me in the moodIf other girls like make dem gossip
No go dey underrate this your body oNo go dey underrate oI no fit calculate this your calculusSay e dey fascinate me oI no fit concentrate with your body oI dey hallucinate oNo fit to fumigateEven if you dey pester cause
Your body don cause wahalaBig big big palavaThis your body wey fine pass groundnutCome make I love you dadaThis one sef no be agendaYou go see yawa this your body make sense wahalaIf I miss one day na dieYour body don cause wahalaBig big big palavaThis your body wey fine pass groundnutCome make I love you dadaThis one sef no be agendaYou go see yawa this your body make sense wahalaIf I miss one day na die
Check Lyrics of trending songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook