
Peeray Lyrics
Step into a realm where soul meets poetry with the meaningful lyrics of Peeray’s soul-stirring track, Holy Ghost.


Peeray – Holy Ghost Lyrics
I no dey hateI no dey wish another man to fall down (fall down ye)Any problem wey I faceCall on Jah to solve am (solve am )I no dey put sugar for matterHow e be I go talk am (talk am eh)Carry your cross run your raceIf not you go suffer (suffer ah ah )Holy Ghost (fire)Take my soul (higher)I wan dey give (baba)I no wan dey borrow (rara)This matter e dey pain me oh (ga ga oh)but after God e be God again
Holy Ghost (fire)Take my soul (higher)I wan dey give (baba)I no wan dey borrow (rara)This matter e dey pain me oh (ga ga oh)But after God e be God again
Zero competi, ObiNo competiObi 1 by 1ObiObi kolobiObiI commoti body, ObiIf no be money, ObiYo yo yoAfter God e be God againZero competi, ObiNo competiObi1 by 1ObiObi kolobiobiI commoti bodyObiIf no be moneyObiYo yo yo
After God e be God againHoly water for my day onesPray we no go lose (lose)My brother hype yourselfIf dem no gree hype youBelieve in youMy brother trust nobodyLife e delicateFriend Dey killy friendFor this jungle where we deyDem say joy is comingI pray say joy go stayOh oh ohOh oh oh
On my knees I prayHoly Ghost (fire)Take my soul (higher)I wan dey give (baba)I no wan dey borrow (rara)This matter e dey pain me oh (ga ga oh)But after God e be God againHoly Ghost (fire)Take my soul (higher)I wan dey give (baba)I no wan dey borrow (rara)This matter e dey pain me oh (ga ga oh)But after God e be God againZero competi, obiNo competi, Obi1 by 1, ObiObi kolobiObiI Commoti bodyObiIf no be moneyObiYo yo yoAfter God e be God again, zero competiObi, no competiObi, 1 by 1ObiObi kolobiObiI commoti bodyObiIf no be moneyObiYo yo yo
After God e be God againHands inna the airHands inna the airAnother dayAnother dollarI no get time for wahala
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook