
Kaestyle Lyrics
The second track on Kaestyle’s latest EP, ROOKIES don’t sound this good, is called How Much, below are the song lyrics.


Kaestyle – How Much Lyrics
MoneyHoneyAhhhn!
She say I no dey sell bodyI just need a fancy nigga wey go care for meBut you rocking that pole with your bare bodyI never see a pretty stripper wey dey fear money hmmTell my mama make she pray for meCause na she dey always tell me make I save moneyBut if I see another bunda I go spray moneyTell the Barney make she put it on me then
Tell me how muchI go payCause me I fit spend all my money for big ikebeSo tell me how muchI go payCause me I fit spend all my money for big ikebeHow much(How much)I go pay(I go pay)Cause me I fit spend all my money for big ikebe(Ikebe)How much(How much)I go pay(I go pay)Cause me I fit spend all my money for big ikebe(Ikebe)
Like casamigos and ChelseaThe combination really got me confessingShey na money we dey spray like confettiWhen we dey ball we dey show dem no mercy ahhhnAnd with your double XLNo need to worry no dey trouble yourselfI like the way wey you dey carry yourselfBut na tonight I go carry you go so
Tell me how muchI go payCause me I fit spend all my money for big ikebeSo tell me how muchI go payCause me I fit spend all my money for big ikebeHow much(How much)I go pay(I go pay)Cause me I fit spend all my money for big ikebe(Ikebe)How much(How much)I go pay(I go pay)Cause me I fit spend all my money for big ikebe(Ikebe)
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook