
Moses Bliss and That Voice Lyrics
Moses Bliss’s The Expression begins with the powerful If No Be God, a song that sets the emotional tone for the entire album with its moving ballad-like verses and anthemic chorus. Explore the lyrics below.


Moses Bliss & That Voice – If No Be God Lyrics
If no be you where I for deyMy life for end tey teyBaba na you wey bring me out of shameTo you I give my allWhen people fall my handYou dey my sideWhen I no know wetinTo do you be my guideChaiI owe my life to youLord I live to worship you
Olisa kere uwa nara ekele muoOburu na ibiagho nyere m akaMmiri zoro ezo amagbuo muIf no be you, where I for deyOkwa ntacha ikikiri eze otuom na onuAkwa ikwere m nkwa na iga ebulie m eluAkwa isi na ugo dara ada na iga emeya ocha kekwa ozoNa eziokwu ekwerem n’okwu gi maka na onye so gi ujo anaghi atu yaUjo anaghi atu ya, ujo anaghi atu ya
If no be you where I for deyMmiri amagbu kwe muBaba na you wey bring me out of shameTo you I give my allN’eziokwu onweghi onye dika giN’eziokwu eje go m ebe di iche iche wee kweluoNa obugi bu eze okakaOka oburuzo mmuo n’eri mmuo
Ihe icho ka nga eme odogwu na agha maka na ina enyere m akaOnye maka esi emere onye dika mNgwa bia nu nara ekele nkem nji biaMaka na obu ebulie gi ume adigi ime ozo
….onye wemuonye wemu……
If no be you where I for deyMy life for end tey teyBaba na you wey bring me out of shameTo you I give my allWhen people fall my handYou dey my sideWhen I no know wetinTo do you be my guideChaiI owe my life to youLord I live to worship you
If no be youIf no be youIf no be youIf no be youIf no be youIf no be youWhere would I be?I would have been lost and goneThey would have forgotten meIf no be you where I for deyMy life for end tey teyNa you wey bring me out of shameLord to you I give my all (speaking in tongues)I lift my hands to worship youI lift my voice to praise your nameYou’ve done great thing things in my lifeYouuuuuuuYouuuuuuOhhhhh
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook