
T.I Blaze Lyrics
Prepare to be hooked by the irresistible, infectious lyrics and vibrant melody of T.I Blaze’s new song, Introduction; it’s a surefire earworm.


T.I Blaze – Introduction Lyrics
AlvinYeh yeh yehOhhhhUhhhh
E be like make I introduceBut bad man don’t need introductionLife hard no be today forgetMe I no like sentimental judgementOdaju masokeSa awon boys yenI put them on a cruiseI gave them overdoseI let nobody bobo
Girls are screaming on top of their voicesHoly shit am on top of their choicesWow wowGbedu wey be illicit Why dem no go con dey chop my drops?
Awawa, ota jonOmose sagolo ogangbonMe no wan hear poverty sermonLast time I see am ota n bombPadi sora ija nboMe mo follow them do caucusEven when they try to quench fireHoly Jah still granting my desireAwawa, ota jonOmose sagolo ogangbonMe no wan hear poverty sermonLast time I see am ota n bombPadi sora ija nboMe mo follow them do caucusEven when they try to quench fireHoly Jah still granting my desire
Won loruko re san wura ati fadakaNo love and the streets gone darkerI don’t know nothing, but baba dey see me for radarInternational ganja farmer, ganja planterBarack Obama, biladin bila OsamaShama, shama judi judi ehhOh my baby Julie ooooooOhh ahhHey hey
Awawa, ota jonOmose sagolo ogangbonMe no wan hear poverty sermonLast time I see am ota n bombPadi sora ija nboMe mo follow them do caucusEven when they try to quench fireHoly Jah still granting my desireAwawa, ota jonOmose sagolo ogangbonMe no wan hear poverty sermonLast time I see am ota n bombPadi sora ija nboMe mo follow them do caucusEven when they try to quench fireHoly Jah still granting my desire
International ganja farmer, ganja planterBarack Obama, biladin bila OsamaShama, shama judi judi ehhOh my baby Julie ooooooOhh ahhHey hey
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook