
Ruger Lyrics
Get ready to sing along to Ruger’s catchy new song, Jay Jay, with its infectious beat and memorable lyrics; check them out below!


Ruger – Jay Jay Lyrics
IntroEh ehOh ohEverybody say RugerRugerSay RugerRugerSay ahn ahnAhn ahnAre you ready to party tonightKuk dah tin
Verse 1If a girl worry me I delete herPut her inside the bin bagSo why won’t she be bitterShe ordered a good man but she got a bad manShe nuh fi live without social mediaStalking me with her finsta yeahAnd she dey try make me her misterAin’t nobody gat time fi that amina
Pre-ChorusAs you can see you need plan BPregnancy is not for meThread carefully ashanaleeNo try put me for trouble gyalShe asking boy what are weWe better be what we have beenNo stress me no fast forward meShe wan tackle me
ChorusMe wey dey dribble tey teyAnd I dey ball like Jay JayI dey play home and awayAnd I dey give dem gege gegeTey teyMe wey dey dribble Jay JayAnd I dey bring my A gameCause I dey give them gege gege
Verse 2She want to dance with kukuruku (that thing)Next thing she wanting me tooIf it is impromptu she still coming throughShe also gives emotional support tooThese girls don’t know what they want sometimesThey want love also want to do short timeYou can’t love me you just dey waste your timeAin’t nobody gat time fi that amina
Pre-ChorusAs you can see you need plan BPregnancy is not for meThread carefully ashanaleeNo try put me for trouble gyalShe asking boy what are weWe better be what we have beenNo stress me no fast forward meShe wan tackle me
ChorusMe wey dey dribble tey teyAnd I dey ball like Jay JayI dey play home and awayAnd I dey give dem gege gegeTey teyMe wey dey dribble Jay JayAnd I dey bring my A gameCause I dey give them gege gegeMe wey dey dribble tey teyAnd I dey ball like Jay JayI dey play home and awayAnd I dey give dem gege gegeTey teyMe wey dey dribble Jay JayAnd I dey bring my A gameCause I dey give them gege gege
OutroEh ehOh ohEh ehOh oh
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook