Wizkid Lyrics
The lyrics of “Kese (Dance)” by Wizkid celebrate joy, resilience, and the universal appeal of dance. Focused on good vibes and the energy of music (“Gbedu”), Kese invites listeners to embrace life, balance hard work with fun, and come together through rhythm. It’s a feel-good anthem about living in the moment and dancing to the beat.
Wizkid – Kese Lyrics
ChorusDance (Gbedu)Chale, make we dance (Gbedu)Make it dance (Oh, le-le-le, gbedu)Let the music e dey play (Gbedu)Omo, say you go dance (Gbedu)Chale (Starboy), make we dance (Gbedu)You go dance (Gbedu)You go dance
Verse 1For the vibe, I’ve been out for daysSteady chasing the kpa, I dey concentrate (Okay)Mm, anytime I deyWhether night or day, I dey on my j’s (Yebo)Even normally, mmThem go dey dance to the gbedu, them go feel high ray’Cause anything wey I drop, dem go chop, ajéWhether night or dayI dey on my j’s, I dey on my j’s
Pre-ChorusKese, kese, kese, kese, kese, keseGbese, gbese, baby, lẹsẹkẹsẹHow many times dem go tell person?Dem no dey pay to dey learn lessonShamanya, gbẹ́mi de’bèAnd it’s a vibe anytime we dey thereI no get time, I no get patienceSpray the money plenty
ChorusDance (Gbedu)Chale, make we dance (Gbedu)Make it dance (Oh, le-le-le, gbedu)Let the music e dey play (Gbedu)Omo, say you go dance (Gbedu)Chale (Starboy), make we dance (Gbedu)You go dance (Gbedu)You go dance
Verse 2So, tell me what you wanna do tonight?You no the party no go make sense, if we never dey there, we make the party come aliveWe turn the O2 to O3, má lọ bé si italawaSo baby, tell me why you wannaShake body make you do as you likeNa steady we dey blow the canaBlow some trees, make me feel alrightI no fit lie, man, I’m wastedAnd I’m feeling recklessNa who buy last get lastestThat’s why I’m working on patienceI no dey joke with my paycheckIf dem dey sleep, make dem wake themSo we go vibe, we go vibe tonight, k’ama de’bè
Pre-ChorusKese, kese, kese, kese, kese, keseGbese, gbese, baby, lẹsẹkẹsẹHow many times dem go tell person?Dem no dey pay to dey learn lessonShamanya, gbẹ́mi de’bèAnd it’s a vibe anytime we dey thereI no get time, I no get patienceSpray the money plentyKese, kese, kese, kese, kese, keseGbese, gbese, baby, lẹsẹkẹsẹHow many times dem go tell person?Dem no dey pay to dey learn lessonShamanya, gbẹ́mi de’bèAnd it’s a vibe anytime we dey thereI no get time, I no get patienceSpray the money plenty
ChorusDance (Gbedu)Chale, make we dance (Gbedu)Make it dance (Oh, le-le-le, gbedu)Let the music e dey play (Gbedu)Omo, say you go dance (Gbedu)Chale (Starboy), make we dance (Gbedu)You go dance (Gbedu)You go dance
Want to keep up with latest songs? Check out more song lyrics here and follow us on X and Facebook