
Magixx Lyrics
Konibaje, the second-to-last song on Magixx’s debut album, I Dream In Color, boasts lyrics that you can check out below; the rhythm is infectious.


Magixx – Konibaje Lyrics
So many nights, so many daysWey me I hustle steady pon repeatJust so my mama go fit to walk againJust sey papa go fit dey proud of meMe no fit stop me no fit waitCause it’s a lot wey dey pon me plateIf no be money matter me no dey hearIf no be kudi matter me no dey hear
Them know me sey me I kalaThem no fit stop my gingerPray make my blessing showerMake e dey flow like riverKilode wa to wan kan raNa turn turn my ****Me no really dey botherCause e go sup for real
And plenty oil dey my headThat is all I knowLola pe ko ni baje oshey ni mo fi bo sogoAnd if I see you doing wellSey we go chop knucklePlenty oil dey my head osheyKonibaje oshey yeah
Life is a journey you seeCan’t fuck with my energyCannot take my energyCause a man stay down and you seeGats thank Jah for trees and moreEven if you blind you can seeE could be all gone in a blinkOmogo de Le miSo I sip my HennessyAnd light up the place biti ishano
Them know me sey me I kalaThem no fit stop my gingerPray make my blessing showerMake e dey flow like riverKilode wa to wan kan raNa turn turn my ****Me no really dey botherCause e go sup for real
And plenty oil dey my headThat is all I knowLola pe ko ni baje oshey ni mo fi bo sogoAnd if I see you doing wellSey we go chop knucklePlenty oil dey my head osheyKonibaje oshey yeah
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook