
Dr. Love Lyrics by L.A.X & Young Jonn
Izz LA o
I won’t lieYou look so good you are specially designedGirl you are specially designed (specially)And you know you gatts be mine, oh noOne of one, omo tan soFashionista, dress to killYou’re my thriller, action filmYou’re my healer, doctor love
Only you know what you do to me wey go coolu my temperDoctor love, doctor love o, doctor loveFun mi ni remedy remedy wey go ease my temperDoctor love o, doctor love o, doctor love
Who go treat my heartache, doctor doctor doctor loveI dey miss your soft touch, that kind type of special loveRun many kilometers for youI fit to spend my milla for youNkan to gbe seyin baby o porOhh no oh
This love is incurableBaby we are compatibleShe fit do wetin, she no fit doMa lo pami omo to dun juHappiness cos I’m stuck with you nowFeelings deep and I no go fit lieBaddest girl when you show for the townNobody fit to kolobi am
I won’t lieYou look so good you are specially designedGirl you are specially designed (specially)And you know you gatts be mine, oh noOne of one, omo tan soFashionista, dress to killYou’re my thriller, action filmYou’re my healer, doctor love
Only you know what you do to me wey go coolu my temperDoctor love, doctor love o, doctor loveFun mi ni remedy remedy wey go ease my temperDoctor love o, doctor love o, doctor love
Izz LA oDoctor loveDoctor love
