
Ayo Maff Official Lyrics
Unwind with the soothing sounds of “Lazy Baby” by Ayo Maff. This chill track features smooth melodies and relatable lyrics perfect for relaxing moments.
Lazy Baby by Ayo Maff (Full Lyrics)
[Verse 1]Mentally oMentally I’m not ready oI no get powerKori ko mi yoYou know say nobody sabi my papaSo hold on to meMa jen shubu
[Chorus]Ah today I no wan do anythingAh today I no wan do anything365 days I’ve been hustlingBut today I no wan do anything
[Verse 2]Na eba dem no dey warm am omoAlejo lowo ma fi alejo shereFuck my maths teacher Mr WandePythagoras theory I never use am one dayI no do molly againI don stop codeineIgbayi lola igba loni igba n loIf only you can ready my heartNi tori e baby I’m hurtMaybe later I go make you proudI wrote this letter cause I’ve been sad
[Chorus]Ah today I no wan do anythingAh today I no wan do anything365 days I’ve been hustlingBut today I no wan do anything
[Outro]Na eba dem no dey warm am omoDND dem no fit call am omoO baby shey normalO baby shey normalShey normalTo ba shey normalMo ma shey normal
About “Lazy Baby” by Ayo Maff
“Lazy Baby” captures the essence of needing a break after a long period of hard work and hustle. Ayo Maff effortlessly blends chill vibes with relatable lyrics, making it the perfect anthem for those laid-back days.
FAQs about “Lazy Baby” by Ayo Maff
Q: Who wrote “Lazy Baby” by Ayo Maff?A: Nigerian singer-songwriter Ayo Maff wrote the song.
Q: What genre is “Lazy Baby” by Ayo Maff?A: It is classified under the Afrobeat and Chill-hop genres.
Q: Where can I stream “Lazy Baby” by Ayo Maff?A: The song is available on major platforms including Spotify, Apple Music, and YouTube.
Enjoy relaxing to the smooth sounds and lyrics of Ayo Maff’s “Lazy Baby”!
