
Ayo Maff Lyrics
Ayo Maff’s chill Lazy Baby invites listeners to relax with its smooth sounds and relatable lyrics, making it easy to sing along.


Ayo Maff – Lazy Baby Lyrics
Verse 1Mentally o Mentally I’m not ready oI no get powerKori ko mi yoYou know say nobody sabi my papaSo hold on to meMa jen shubu
ChorusAh today I no wan do anythingAh today I no wan do anything365 days I’ve been hustlingBut today I no wan do anything
Verse 2Na eba dem no dey warm am omoAlejo lowo ma fi alejo shereFuck my maths teacher Mr WandePythagoras theory I never use am one dayI no do molly againI don stop codeineIgbayi lola igba loni igba n loIf only you can ready my heartNi tori e baby I’m hurtMaybe later I go make you proudI wrote this letter cause I’ve been sad
ChorusAh today I no wan do anythingAh today I no wan do anything365 days I’ve been hustlingBut today I no wan do anything
OutroNa eba dem no dey warm am omoDND dem no fit call am omoO baby shey normalO baby shey normalShey normalTo ba shey normalMo ma shey normal
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook