Odumodublvck Lyrics
The Legolas song by Odumodublvck establishes the mood for his latest album, The Machine Is Coming; delve into the song’s lyrics provided below.

Odumodublvck – Legolas Lyrics
IntroBare times, bare times (Bare times)Bare times, bare times (Yee)
ChorusBare times wey I pay bride priceAll the women wey I follow, them been do me one kindI no blame them, I been dey poorSapa don’t care, e dey wound usBut now (Amen o)I dey fire like I’m Legolas, Legolas, Legolas (See them o)The king of my hood, I’m the principal, principal, principal (I dey give them hope)Ayyy, my pain is all over now, over nowI make my mummy proud (I dey give am hope)Because I dey fire like Legolas, Legolas, Legolas (Dem put head)Ayy Legolas, Legolas, (Them pretend)
Verse Full time daddy in my house (Amen, yes)Big time hubby to my mum (Love)I don turn her spouse (Crown)Since my papa die, na me dey pattern upI had to loosen upKala please, will you save? (Maybe)Get your money stuffedPut away some dollarsLet’s protect your sonI know your guys are muchUse your head they thoughtI sure say na the same thing dem yarn JesusIf I listen, will I have my own Galacticos?Fatboy, Shagba, Reeplay, AG, Gusty, See teamABJ show me shegeBut when in Cameroon, my babies call me Big OlembeI came up very quickly in Ghana, I’m their new SarkodieCharlie, I’m clearAccording to your girl
ChorusBare times wey I pay bride priceAll the women wey I follow them been do me one kindI no blame them, I been dey poor (Kala)Sapa don’t care, e dey wound usBut nowI dey fire like I’m Legolas, Legolas, Legolas (See dem o)The king of my hood, I’m the principal, principal, principal(I dey give dem hope)Ayyy, my pain is all over now, over nowI make my mummy proud (I dey give am hope)Because I dey fire like Legolas, Legolas, LegolasAyyy Legolas, Legolas
RefrainIsabella finish…Body no dey….Isabella curse….I just figureJust figureI am the first born I just figureJust figureI am the first bornAhh just figureJust figure
OutroOdumodu…..
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook