
Ori Mi Lyrics by Magixx
Man I stretch up
Hustle cause I no dey find love for Lagos
And you see am steady working for d papers
Smoke a blunt when we paste for location
If ever knew me thenYou go hail usNa why me no me trust no friendTrust no neighborsPut me trust in jahE no Dey fail us
And money na the kokoAfter money owo lo she koko sirWhen I pull up for the condoEverybody dem dey dance the robosaaMagixx omo ologoI no go ever fall I be old soldierYou no sey time no d?y go slowOmo sey na one life w? dey
Ma sho oun ti ba fe ah ahKori gberekomi gberekomi ooKori gberekomi gberekomi ooMa sho oun ti ba fe ah ahKori gberekomi gberekomi ooKori gberekomi gberekomi oo
So me spark up the j
Make bukata no go drive me insane
Ontop sey I go buss them speaker
Omogoriola I go bust them speaker
Me no Dey find somethingWey no Dey find me againMe I go hard to through the sun and the rainYou know me I’m the girl them sugarOmo goriola I go bust their speaker
Ma sho oun ti ba fe ah ahKori gberekomi gberekomi ooKori gberekomi gberekomi ooMa sho oun ti ba fe ah ahKori gberekomi gberekomi ooKori gberekomi gberekomi oo
