Minister GUC Lyrics
Minister GUC’s impactful new song, “Man Wey God Show Mercy,” captivates audiences with its heartfelt lyrics, dive into the official lyrics below to fully immerse yourself in its power.
Minister GUC – Many Wey God Show Mercy Lyrics
Uhh, uhh, uhhhUh-uh-uhh Uhh, uhhh
If to say na mightIf to say na powerIf to sey na anything wey we fit use dey brag ohI for don die ohI for don craze ohI for don kpeme ohI for don lose oh
I be man wey God show mercyMan wey God show mercyMan wey God show mercy for lifeI be man wey God show mercyMan wey God show mercyMan wey God show mercy for life
ohh, ohh, ohhhohh, ohh, ohhh
If to say na moneyIf to say na connectionIf to sey na anything wey we fit use dey make mouthI for don die ohI for don lost ohI for don kpeme ohI for don lose oh
I be man wey God show mercyMan wey God show mercyMan wey God show mercy for lifeI be man wey God show mercyMan wey God show mercyMan wey God show mercy for life
This righteousness that I have is YoursThis holiness that I profess, You gaveYou did it allYou gave me strengthYou helped me standYou are my rockYou are my hopeYou are my peace
I be man wey God show mercyMan wey God show… haa
Check other song Lyrics here, and get fresh updates as they drop via Twitter and Facebook