
Lifesize Teddy Lyrics
Get ready to groove and sing along to the energetic lyrics of Lifesize Teddy’s chart-topping hit, Many Men.


Lifesize Teddy – Many Men Lyrics
Initiating….MavinProcessing
I dey use contact see the futureI dey hot like new machine gunI dey judge my indecisionI recess my predecessorI dey carry problem, gini ki choI be water, see me, see shoreCome around ten, give me missed callPuff puff pass, gimme wisdom
Many men many men many menMany men dey on top the matterMany men many men many menMany men want to off the pataMany men but I do shakaraMany men want to blow my canaMany men many men many men
Many men dey on top the matterI dey catch vibes on my own no problemI don’t say please but I please my conscienceI just wan sing make them blow my trumpetI dey talk things wey dey provoke governmentWhen I walk by everybody checkingWe dey do private trips no be check inWho among you wey no sabi the personWey dey spend dollars inside recession
Many men many men many menMany men dey on top the matterMany men many men many menMany men want to off the pataMany men but I do shakaraMany men want to blow my canaMany men many men many menMany men dey on top the matterMany men many men many menMany men want to off the pataMany men but I do shakaraMany men want to blow my canaMany men many men many men
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via Twitter and Facebook