Timaya Lyrics
Get ready to sing your heart out to Timaya’s “Mase,” check out the official lyrics and join in the fun.
Timaya – Mase Lyrics
Chulo way!Leggo!Badman!
E nor dey bother meE nor dey bother meE nor fit bother meE not fit bother meSay your talk nor dey bother me Cho Cho ChoNor dey bother me Too much Cho Cho ChoNor fit bother me, Nor fit bother, E nor dey bother me
Anything I wan do, mase, mase Mase, mase, mase, mase, mase Olorun mase oo, mase, mase, mase, maseAnything I wan do mase, mase, mase, maseOlorun mase oo, mase, mase, mase, mase
Sometimes dem dey talk omo, bull shitTag me for tweetI smile with a crocodile teethIt’s funny like Nasboi SkitI got guys wey dey watch my sixGet girl wey dey give me peaceDem get friends , me I get familyFamily wey fit do anythingDem dey drag me like Dave ChappelleI nor dey hear, I don shayo casamigosSteady on my P dem dey sensimaEverybody dey turkey nla
E nor dey bother meE nor dey bother meE nor fit bother meE not fit bother meSay your talk nor dey bother me Cho Cho ChoNor dey bother me Too much Cho Cho ChoNor fit bother me, Nor fit bother E nor dey bother me
Anything I wan do, mase, mase Mase, mase, mase, mase, mase Olorun mase oo, mase, mase, mase, maseAnything I wan do mase, mase, mase, maseOlorun mase oo, mase, mase, mase, mase
Big 44, man a billi billiYou know say Chulo bother nobodyBut dem go wan show their stupidityIt’s a five star life am livingAnd I ain’t gat time for their bullshit.Omo, omo, omo, omo, omo omo, omoMe I wan flex my soul, omoI don lose control, omoMake I wan goDem dey drag me like Dave ChappelleI nor dey hear, I don shayo casamigosSteady on my P dem dey sensimaEverybody dey turkey nla
Anything I wan do, mase, mase Mase, mase, mase, mase, mase Olorun mase oo, mase, mase, mase, maseAnything I wan do mase, mase, mase, maseOlorun mase oo, mase, mase, mase, mase
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via Twitter and Facebook