
Lasmid and TML Vibez Lyrics
Dive into the heartfelt lyrics of Meet 4 Corner, the second track from Lasmid and TML Vibez’s Sweet Songs 4 You album, below.


Lasmid & TML Vibez – Meet 4 Corner Lyrics
Oh beautiful girl, you know make me feel so happyYour body make I de go wild, Odo ehSkin tight and I know you no know how much you mean to me yeahYour body make I de go mad oh
Bebe you for meet me for corner kɛkɛI knowYou know that you for meet me for sideOh Bebe ahBebe you for meet me for corner kɛkɛI knowYou know that you for meet me for sideBebe you for meet me for corner kɛkɛI knowYou know that you for meet me for sideOh Bebe ahBebe you for meet me for corner kɛkɛI knowYou know that you for meet me for side
Uhh uhhPretty prettyYou do me freaky freakyMi o ma loju mejiOooo ooo my babyShey make I lap your sideBoti e je last supper, shogboSo mo pe star boy lawaWon da duroMa lo jaOh baby shine your eye, shine yourMe no fit shine your lightAshabi sha dollarOga duroMalo jaMalo jaMalo jaMalo ja rara
Bebe you for meet me for corner kɛkɛI knowYou know that you for meet me for sideOh Bebe ahBebe you for meet me for corner kɛkɛI knowYou know that you for meet me for sideBebe you for meet me for corner kɛkɛI knowYou know that you for meet me for sideOh Bebe ahBebe you for meet me for corner kɛkɛI knowYou know that you for meet me for side
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook