
Yemi Alade Lyrics
Get into the festive season with Yemi Alade’s infectious Merry Christmas O, singing along to its upbeat rhythm and joyful melody.


Yemi Alade – Merry Christmas O Lyrics
Verse 1I don share the locationEverybody don gather for tableSome for the rice, some for the turkey but na the small chops I likeAnd if u no get o, omo make you come my gate oAll the people way dem get omake you give the people wey no get oBecause life na oneMake you do am betterIf you do for brotherBrother do for sister osheyThis the time for givingA very very special feelingGod is the reason for the season ooooo
ChorusMerry Christmas oHappy New yearMerry Christmas oHappy new yearThis is the reason for giving and sharingChristmas is hereKeresimesi odun ileOh yeah yeah Odun ile Oh yeah yeah Odun ile This is the season for loving and sharingChristmas is hereKeresimesi odun ile
Verse 2Oya where you dey deyCome 2 my domotenjoyment dey oo make we dey flenjo dey enjoyTime e don go I don send d location, u no need invitation plenty vibrationsMake we dey flenjoMake we dey enjoyTell your papa say make we dey flenjo dey enjoyMummy dey for kitchenDaddy self dey help amChildren dey jangolovaEverybody come overThis the time for givingA very very special feelingGod is the reason for tha season oo
ChorusMerry Christmas oHappy New yearMerry Christmas oHappy new yearThis is the reason for giving and sharingChristmas is hereKeresimesi odun ileOh yeahOdun ileOh yeah yeah Odun ileThis is the season for loving and sharingChristmas is hereKeresimesi odun ile
RefrianI go rise I go shineIn he morning I go shineAnd if u no getIts the time for giving sharingBrothers sisters all become oneEverything is forgiven in this seasonKeresimesi odun ile
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook