Zinoleesky Lyrics
Most Wanted, Zinoleesky’s latest sensational song, boasts infectious beats and compelling lyrics, explore the lyrics below and get familiar with the song’s vibe.

Zinoleesky – Most Wanted Lyrics
My light turn like (my light turn like)(Whoa-oh, ooh-whoa, woah)(Whatever you want)(Niphkeys, Niphkeys)
Can’t touch me, I feel anointed (can’t touch me, I feel anointed)Living a five star life, man be like wanted (five star life, man be like wanted)No problem, we get it sorted (no problem, we get sorted)Girlies go down one time, if I say “I want head”
Nigga ain’t trying, say they know I ruggedHunter fit to be the huntedTouch down like the most wantedTouch down like the most wantedAsk about Zino’ anywhere, dem dey feel me, hundredAnytime wey we drop, wọn jẹTouch down like the most wantedTouch down like the most wanted
Hmm, dey my body oh, I no fit lie youBetter no try me, ọmọ, I fit kpai youI dey lodging, ọmọ, I fit fly youI’m legit, ọmọ, I feel flySay me, I go do anyhow ’cause Baba go dey my side2:30, ọmọ, we dey outside (ọmọ)They want make my boat just capsizedBut, Baba God dey my sideThey don’t wanna see me in this bitchThey know I’m really richThey wanna see me in the ‘RrariThey don’t even know if I guide, uhnAh-they made a post on InstagramTryna hinder glory mi (hinder glory mi)Even though, dem no know story mi (dem no know story mi)Adigun, leave them, what mama sọh fun mi (what mana sọh fun mi)They wish they could kill me, I see many jealousy (many jealousy)Tell my nigga “bámi gbè Hennessy”Rọrá broda, máku nitori miHmm, èmi RudeBoyMost wanted bi crude oilSay dem know I dey do muchIt’s like 411, I’m too clutch
Nigga ain’t trying, say they know I ruggedHunter fit to be the huntedTouch down like the most wantedTouch down like the most wantedAsk about Zino’ anywhere, dem dey feel me, hundredAnytime wey we drop, wọn jẹTouch down like the most wantedTouch down like the most wanted
Hmm, dey my body oh, I no fit lie youBetter no try me, ọmọ, I fit kpai youI dey lodging, ọmọ, I fit fly youI’m legit, ọmọ, I feel flySay me, I go do anyhow ’cause Baba go dey my side2:30, ọmọ, we dey outside (ọmọ)They want make my boat just capsizedBut, Baba God dey my side
They don’t wanna see me in this bitchThey know I’m really richThey wanna see me in the ‘RrariThey don’t even know if I guide, uhn(Play the keys, baby)
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook