
Tar1q Lyrics
Sing along to Tariq’s new hit, Must Have Been, and feel the rhythm move you with its vibrant, unforgettable lyrics.


Tar1q – Must Have Been Lyrics
Hmm hmm hmm hmm Hmm hmm hmm hmmHmmmHmmm, hmm
It must have been loveBut it’s over nowWe be strangers nowNow you gone so farIt should have been usNow it’s cold shouldersWe be strangers nowTell me why you go say oh
Try other thingsBut don’t lie say I no try hardSweep me off my feet and I paralyzeWhen you cut my scandalsYou do me one kind oh wey oh weyLike say I won high ewelemoYou do me some kind oh wey oh weyAgidi no conceal am ewo
Dear I sayWater runaway my eye ohhKilo kilo (Oh Kilo kilo)Kilo kilo (oh Kilo kilo kilo )Water runaway my eye ohhBut you fit no know(fii know fii know)But you fit no know (fii know fii know fii know)
Cause I dey fight am 1Hide am 2 causeInjury no be tattooI no dey go psychaHosannaSolve wetin dey my menduNo think I no faithfulCause on that faithful dayFire for fire, na your desireyou no require make I deny am
FightingFightingI’ve been trying not to confide in (ohh ohh )HmmBut this dragon I’ve been hiding inside me only breathes fire for you
Try other thingsBut don’t lie say I no try hardSweep me off my feet and I paralyze When you cut my scandalsYou do me one kind oh wey oh weyLike say I won high ewelemoYou do me some kind oh wey oh weyAgidi no conceal am ewo
Dear I sayWater runaway my eye ohhKilo kilo (Oh Kilo kilo)Kilo kilo (oh Kilo kilo kilo)She no go believe ehhhWater runaway my eye ohhBut you fit no know (fii know fii know)But you fit no know (fii know fii know fii know)
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook