My Way No Be Your Way Lyrics by Portable
Poor girls just dey hate poor boys for no reason oh-oh-ohIf God is God, am not losing oh-oh-ohLike say dem block my wayI don’t really know what’s wrongI am trying to get to the topI no send wetin dem talkLife go fuck you hard, make you try use the condomEvery man you get to, every shoe get different size
My way no be your way eh, ehehYour way no be my wayMy way no be your way eh, ehehYour way no be my wayI remain with different thinkingIgbo mi ni mo ma fi reason,
Oro owo lotun wa bami oh-oh-oh-ohIf you dey wish me bad tell me wetin you dey gainDestiny only delayed can’t be take awayI put my life on the line only God know my painDo your own, do my own me and you no be the sameGod’s time never lateI am having a great time
Poor girls just dey hate poor boys for noreason oh-oh-ohIf God is God, am not losing oh-oh-ohWhy the hustle hard, when the rate is highIf you get money pass her boyfriend she go tellyou say she dey single oh-oh-ohThem say motto no me asset hustle oh-oh-ohMake you no see enjoyment call am wasting of money oh-oh-ohLike say dem block my wayI don’t really know what’s wrongI am trying to get to the top,I no send wetin dem talk,
Life go fuck you hard, make you try use the condomEvery man you get to, every shoe get different size
My way no be your way eh, ehehYour way no be my wayMy way no be your way eh, ehehYour way no be my wayYou dey call me your brother and you no want make I go frontWhy dey want make I fallI swear this life no balanceWhy we no love each otherIf them say dey love you na settings
Why you dey hurt your brother,And you say you love your brother ehMy way no be your way ehOmo lalomi akaran ooo, them call me portable baby oh
My way no be your way eh, my way no be your way eh,Iwo wo Ankara kami wo kanpala,Na trouser you buy everybody go sew,You reap what you sow
