Barry Jhay and Blvk H3ro Lyrics
Get ready to groove and sing along to the energetic lyrics of Barry Jhay’s chart-topping hit, Never Stop, featuring Blvk H3ro.

Barry Jhay & Blvk H3ro – Never Stop Lyrics
IntroHm, na-ah-ah-ah-ah, ay-ah-ayOh, ay-ay-ay, ayOoh, ay-ay-ay, ayOoh, yeah
ChorusSay (Yo Dibs)I wanna look at everything and never stop prayingLive my life and do what makes me happy (what makes me happy)Ọmọ, no hate, no beef, all I want is to winNobody bigger than the God who made meI know this
Verse 1Life na journey, no be anybody papa propertyWealth is the only medicine to povertySome dey use too much spoil opportunityNo be everybody wey rich go universityI no say make you read o, no comot for settingTulẹ, who like poverty? Indomie no be the same thing like spaghettiOniposi gan-an gbadura k′eeyan ku siWetin? like they know allNo matter wetin you know, you no fit know pass GodNo do pass yourself, make you no go fallEven if you do jẹjẹ, last-last, you go still fall oThey go call you, you no go pick up oLife self e no dey for life, e no dey for himself oNo be swear, na true talk oMan self no need to too talk o
ChorusI wanna look at everything and never stop prayingLive my life and do what makes me happy (what makes me happy)Ọmọ, no hate, no beef, all I want is to win (no hate, no beef, o-o)Nobody bigger than the God who made meI know this
BridgeWo, bi mo ṣe n kan’ra mọNi mo n gbọ zaminaStamina, zamina, zamina, zaminaWo, bi mo ṣe n kan′ra mọNi mo n gbọ zaminaEmi ti mo ni staminaZamina, zamina, zamina, ay-o
Verse 2Eyes make it up, mi say a prayer to the Life, no give up (aye)Say mi eyes open up, so make you see a bright horizonNo giving up, mi keep finerNo waste no beef, every day I’m tune to the frequenciesNobody cannot stop what’s meant for meNobody can′t control mi destinyFind good soil, oil, every single night I toilLife never easy for the island boy, oiiBad energy a try destroy, all my works, say they want to fallSee, all my plans, dem dey try to spoilBut Jah-Jah make I-, we all know, we are the voiceAin′t no way that they could break my strong oil
ChorusI wake up every day, I never ever stop prayingAye, live my life and do what makes me happy (happy)Ọmọ, no hate, no beef, all I want is to win (no hate, no beef, o-o)Nobody bigger than the God who made meI know this
OutroWo, bi mo ṣe n kan’ra mọNi mo n gbọ zamina (Yo Dibs)Stamina, zamina, zamina, zaminaWo, bi mo ṣe n kan′ra mọNi mo n gbọ staminaEmi ti mo ni staminaZamina, zamina, zamina, yea-o
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook