Nasboi Lyrics
No Be So, the seventh track on Nasboi’s new album, I.N.I.T (In Nasboi I Trust), immerses listeners in its captivating lyrics. Join the sing-along as you read the song’s lyrics below.


RELATED: Read ‘Ajo’ Lyrics by Nasboi
Nasboi – No Be So Lyrics
YeaYeaYeba eee
Tell me, is it love you dey findOr you come for my money oh oh ohI come for your money ohTell me, is it love you dey findOr you come for the body goals oh noI come for your money oh
No be so ohOh no be so ohOh no be so ohOh no be so ohOh no be so ohOh no be so ohOh no be so oh
Girl, I getti headacheOya give me panadolAnytime you no deyBaby girl, I dey dullGive me good loving, no be ini mini mani mo Girl, you know say na only you I dey adoreIf I wan build family, girl na you be my roofNa you be my roof
If dem wan shoot catapult, I be bulletproofOh fuck youShebi na me wey you keep for queueIgnore chatBecause no be wey you put for your chartOlololo
Tell me, is it love you dey findOr you come for my money oh oh ohI come for your money ohTell me, is it love you dey findOr you come for the body goals oh noI come for your money oh
No be so ohOh no be so ohOh no be so ohOh no be so ohOh no be so ohOh no be so ohOh no be so oh
Testimony for your pulpitGive me love, you give me bullshitOnatomutok ice creamSleep without you girl, na bad dreamFine, fine girl no dey do shakaraWhine for me, baby jowo do ShakiraFine, fine girl no dey do yangaWhine for me babe, it’s my bangaVery fine girl from RwandaVery fine girl from Cameron dwala
Tell me, is it love you dey findOr you come for my money oh oh ohI come for your money ohTell me, is it love you dey findOr you come for the body goals oh noI come for your money oh
No be so ohOh no be so ohOh no be so ohOh no be so ohOh no be so ohOh no be so ohOh no be so oh
Find and explore lyrics from other music genres here
Get Fresh updates as they drop via X (formerly Twitter) and Facebook