
Soundz Lyrics
Numero is Soundz’s debut single for 2025; check out the infectious lyrics below, and let the music move you.


Soundz – Numero Lyrics
Soundboyfiidigyaldem
Gyal on a good dayYou know mi get pride oBut me and my guysA ti yoI see this kele wey dey look fly ohI say make I try make I no make opportunity pass by ohSoI shine my 32As she dey waka jeje inside oOh
Body con fineBody con setBody con cute inna bodycon dressBody con garaBody 100Body won dance to the gbedu don’t careBody con fineBody con setBody con cute inna bodycon dressBody con garaBody 100Body won dance to the gbedu don’t care
Girl I want your numeroYour numeroYour numero oh ohFollow me goGirl I want your numero(Your number)Your numero(Your number)Your numero oh oh(Your number ah)Follow me goYour number(No no number)
Normally I never move like this butI never seen nobody fine like you, girlYou make me wonder if I tie my shoe wellCause why e be say I don dey fall for you girlFace card (ehh)Accent (ehh)Fashion (ehh)Sabi pass dem (ohhh)So many qualities I cannot count themI say make I summarize am say your
Body con fineBody con setBody con cute inna bodycon dressBody con garaBody 100Body won dance to the gbedu don’t careBody con fineBody con setBody con cute inna bodycon dressBody con garaBody 100Body won dance to the gbedu don’t care
Girl I want your numeroYour numeroYour numero oh ohFollow me goGirl I want your numero(Your number)Your numero(Your number)Your numero oh oh(Your number ah)Follow me goYour number(No no number)
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook