Duncan Mighty Lyrics
Embrace the power of words and music with the heartfelt lyrics of Duncan Mighty’s Obianuju.
RELATED: Read ‘Porthacourt Son’ Lyrics by Duncan Mighty
Duncan Mighty – Obianuju Lyrics
Asa nwa, asa nwa, asa nwa babyDo you see how we quick come againI dey feel like a Duncana mightyUju uju
ObianujuLovu gi di kwa egwuWhen I think about the things you doSomething dey tell me to marry youTo marry youObianujuLovu gi di kwa egwuWhen I think about the things you doSomething dey tell me to marry you
Because everythingNa youAnything I doNa youAnytime when I wan enjoyNa youAnytime I want to laughNa youWhen I want shokotoNa youWhen I go sokotoNa youOdi kololo koloNa youNa you you you youNa youChai
Ihe o nwata nwanyiI swear you too fine eAnytime we dey for the club dey wineAll the guest they go want to die eNwa mara mma di ka honeyIf na lie make you ask IfeanyiSo many chics dem a come dey love meBut na only you who can be my wifeyEhI dey pray I dey cast and bind-eyAnything wey go make us fight-eyI no go lie it’s a made up mind-eyYou be the best quality of wifey
Because everythingNa youAnything I doNa youAnytime I wan enjoyNa youAnytime I want to laughNa youEhWhen I want shokotoNa youWhen I go sokotoNa youOdi kolo dikololoNa youNa you you you youNa youBiko obianuju
Obianuju uju bi koNa you be my only thingNa you, na you, na youE wo e woObianuju uju bikoNa you, na you na, you na youE wo e wo
I no tell you say you beAsa nwa, asa nwa, asa nwa babySome see the way I dey love youSome of them dey talk say na jujuSome people dey call me mumuSome of them dey call me olukuIt doesn’t matter wetin them doMy baby ma nu ji owuUju ma sori
Asa nwa, asa nwa, asa nwa babyO lo o loI want to show them say na youYou’re my babyYou’re my baby ehBaby you you you
ObianujuLovu gi di kwa egwuWhen I think about the things you doSomething dey tell me to marry youObianujuLovu gi di kwa egwuWhen I think about the things you doSomething dey tell me to marry you
Because everythingNa youAnything I doNa youAnytime when I wan enjoyNa youAnytime I want to laughNa youWhen I want shokotoNa youWhen I go sokotoNa youOdi kololo koloNa youNa you you you youNa youBaby, make dem no think am oh
Obianuju uju bi koNa you, na you, na youE wo e woObianuju uju bikoNa you, na you na, you na youE wo e wo
Dem know say you beAsa nwa, asa nwa, asa nwa babyNwa babyYou be (baby, honey)Nwa babyOnlyDem know say you beAsa nwa, asa nwa, asa nwa babyNwa baby nwa babyOn a on a on aMighty loveO lo o lo
You, you, youUju youBaby, obu Duncana mighty loveYour 17 18 19 ehBaby, I sayYour 17 18 19 n’egbu egbu eh
Want to keep up with trending songs? Check out more song lyrics here and follow us on X and Facebook