Monday, June 23, 2025
Afrobeats Pulse
No Result
View All Result
  • Home
  • Latest News
  • Music
  • Reviews
  • Events
  • Artist
  • Culture
  • Lifestyle
  • Interviews
  • Videos
  • Blog
  • Home
  • Latest News
  • Music
  • Reviews
  • Events
  • Artist
  • Culture
  • Lifestyle
  • Interviews
  • Videos
  • Blog
No Result
View All Result
Afrobeats Pulse
No Result
View All Result

ODO Lyrics by Mr P Feat. Stonebwoy

May 16, 2025
in Lyrics
0 0
0
Home Music Lyrics
0
VIEWS
Share on FacebookShare on Twitter


Mr P and Stonebwoy Lyrics

Check out the lyrics below for ODO, a beautiful, rhythmic tune created by the dynamic duo of Mr P and Stonebwoy.

Cover art for ODO by Mr P and StonebwoyCover art for ODO by Mr P and Stonebwoy
ODO Cover Art

Mr P & Stonebwoy – ODO Lyrics

Ɔdɔ oh! ɔdɔ oh!Ɔdɔ oh! My ɔdɔ oh! ɔdɔ oh!Yo P! Hey!

Ma Shawty no dey lie to meNa she dey try for meMa Shawty no dey lie to me, me aowh!She say, no time to dey form for meShe say, she go follow meYou wanna wake up next to meShe say, all I ever want is youBaby let’s get so freaky tonightBaby make you open the doorIf you’re with me, it’s alrightAs long as you go give me some moreI’m so in loveNa you dey make me kpo kpo babyI’m so in loveNa you dey make me go slow hey!

Oya ɔdɔ ooh! ɔdɔ oh!I give you loving ɔdɔ oh!Open up your door my ɔdɔ oh!You dey make me dagbana ɔdɔ oh!Oya ɔdɔ ooh! ɔdɔ oh!I give you loving ɔdɔ oh!Open up your door my ɔdɔ oh!You dey make me dagbana ɔdɔ oh!Ɔdɔ oh!(Make you gimme make you gimme tonight)(Everything gonna be alright) ɔdɔ oh!(Make you gimme make you gimme tonight)(Everything gonna be alright)

Spiritual love wey you giving to me!Uuhh damn! baby make you leave storyYou dey high me like you kpoli nmmmh!Nothing go fit come between usNo bagga fit come between usI tell you say na you wey I needShe say all I ever want is youBaby let’s get so freaky tonightBaby make you open the doorIf you are with me, it’s alrightAs long as you go give me some moreI’m so in loveNa you dey make me kpo kpo babyI’m so in loveNa you dey make me go slow hey!

Oya ɔdɔ ooh! ɔdɔ oh!I give you loving ɔdɔ oh!Open up your door my ɔdɔ oh!You dey make me dagbana ɔdɔ oh!Oya ɔdɔ ooh! ɔdɔ oh!I give you loving ɔdɔ oh!Open up your door my ɔdɔ oh!You dey make me dagbana ɔdɔ oh!Ɔdɔ oh!(Make you gimme make you gimme tonight)(Everything gonna be alright) ɔdɔ oh!(Make you gimme make you gimme tonight)(Everything gonna be alright)

Ɔdɔyɛwu will be my ride or dieTogether we be strong allySe me an ware wo a ode make I kpaiI promise to be with you all my lifeInna everything me do gyal you dey pon me mindYou be the one way give me joy all nightGrind pon me body make we feel alrightShorty you belong to me yea yeahWe chill and flexWe never do no fightGive you love and money make my baby smileAnd to be alive, you need love medicineMy baby dey give it to me, everyday

Oya ɔdɔ ooh! ɔdɔ oh!I give you loving ɔdɔ oh!Open up your door my ɔdɔ oh!You dey make me dagbana ɔdɔ oh!Oya ɔdɔ ooh! ɔdɔ oh!I give you loving ɔdɔ oh!Open up your door my ɔdɔ oh!You dey make me dagbana ɔdɔ oh!

Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook



Source link

Tags: featLyricsODOStonebwoy
Previous Post

Bright Chimezie hails Davido, Omah Lay for sampling his classic hit

Next Post

Mr. P taps Stonebwoy for new single ‘ODO’

Next Post
Mr. P taps Stonebwoy for new single ‘ODO’

Mr. P taps Stonebwoy for new single 'ODO'

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Facebook Twitter Instagram Youtube RSS
Afrobeats Pulse

Explore the vibrant world of African music and entertainment with Afro Beats. Get the latest updates on Afrobeat, Afropop, celebrity buzz, movies, and cultural trends. Your essential guide to African entertainment.

Categories

  • Artist
  • Blog
  • Burnaboy
  • Culture
  • Events
  • Interviews
  • Latest News
  • Lifestyle
  • Lyrics
  • Music
  • Reviews
  • Videos

Site Map

  • About Us
  • DMCA
  • Disclaimer
  • Cookie Privacy Policy
  • Privacy Policy
  • Terms and Conditions
  • Contact us

Copyright © 2024 Afro Beats Pulse.
Afro Beats Pulse is not responsible for the content of external sites.

Welcome Back!

Login to your account below

Forgotten Password?

Retrieve your password

Please enter your username or email address to reset your password.

Log In
No Result
View All Result
  • Home
  • Latest News
  • Music
  • Reviews
  • Events
  • Artist
  • Culture
  • Lifestyle
  • Interviews
  • Videos
  • Blog

Copyright © 2024 Afro Beats Pulse.
Afro Beats Pulse is not responsible for the content of external sites.