Saturday, June 21, 2025
Afrobeats Pulse
No Result
View All Result
  • Home
  • Latest News
  • Music
  • Reviews
  • Events
  • Artist
  • Culture
  • Lifestyle
  • Interviews
  • Videos
  • Blog
  • Home
  • Latest News
  • Music
  • Reviews
  • Events
  • Artist
  • Culture
  • Lifestyle
  • Interviews
  • Videos
  • Blog
No Result
View All Result
Afrobeats Pulse
No Result
View All Result

Olaitan (Olaoluwa) Lyrics by Oxlade

December 5, 2024
in Lyrics
0 0
0
Home Music Lyrics
0
VIEWS
Share on FacebookShare on Twitter


Oxlade Lyrics

Embrace the power of words and music with the heartfelt lyrics of Oxlade’s Olaitan. From poignant ballads to uplifting anthems, each line carries a unique emotional weight that resonates deep within.

RELATED: Read ‘Ololufe’ Lyrics by Oxlade

Oxlade – Olaitan Lyrics

Verse 1Many things dey my mindO many sacrificeSo many mountain wey omo, boy gats to climbSo many candlelights, lightsNo fit rest, no fit drink waterThis journey’s clear, I dey see properReluctant to the bad omenWey dem dey bring come this quarters

Pre-ChorusSo I say, “no vagabond fit touch this jigga”Oluwa don oil my head my niggaTalk rubbish, you go reconsiderNo mankind go fit quench my fireYou can’t see me like I am John CenaOluwa don oil my head my niggaIf you like gather dey yan my matterYou no know say

ChorusOlaoluwa OlaoluwaE no fit finish, kole tan lai laiIreoluwa, ayo oluwaE no fit finish, kole tan lai laiThe blessing plenty for reserve ohE plenty for reserve ohAll the mandem know I bad ohBomboclat, dem ah think say dem ah smartVery soon dem ah see me inna murcialagoWon ma gba mi lago (lago)

Verse 2Some ah think I’m overconfidentThink I am incompetentNo love for this continentBut me nah wan relentGod go vex for me if I no showcase this talentTo feed my childrenYou know this no be by accidentWho be dat kid?, ki won fileOh, I’m clear, clear from the rest of my peersHandicap five, consoling all the gamers like a player

Pre-ChorusSo I say, “no vagabond fit touch this jiggaOluwa don oil my head my niggaTalk rubbish, you go reconsiderNo mankind fit to quench my fireYou can’t see me like I am John CenaOluwa don oil my head my niggaIf you like gather dey yan my matterYou no know say

ChorusOlaoluwa OlaoluwaE no fit finish, kole tan lai laiIreoluwa, ayo oluwaE no fit finish, kole tan lai laiThe blessing plenty for reserveE plenty for reserve ohAll the mandem know I bad ohBomboclat, dem ah think say dem ah smartVery soon dem ah see me inna murcialagoWon ma gba mi lago (lago)

OutroI say, “no vagabond fit touch this jigga”Oluwa don oil my head my niggaOluwa don oil my head my nigga”No vagabond fit touch this jiggaOluwa don oil my head my niggaTalk rubbish, you go reconsider

Explore lyrics from other music genres here

Get Fresh updates as they drop via X and Facebook



Source link

Tags: LyricsOlaitanOlaoluwaOxlade
Previous Post

Uche Natori Wins Fashion and Beauty Creator of the Year at UK & Ireland TikTok Awards

Next Post

Nigerian singers Asake, Tems, Ayra Starr nominated for 2025 MOWO Awards

Next Post
Nigerian singers Asake, Tems, Ayra Starr nominated for 2025 MOWO Awards

Nigerian singers Asake, Tems, Ayra Starr nominated for 2025 MOWO Awards

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Facebook Twitter Instagram Youtube RSS
Afrobeats Pulse

Explore the vibrant world of African music and entertainment with Afro Beats. Get the latest updates on Afrobeat, Afropop, celebrity buzz, movies, and cultural trends. Your essential guide to African entertainment.

Categories

  • Artist
  • Blog
  • Burnaboy
  • Culture
  • Events
  • Interviews
  • Latest News
  • Lifestyle
  • Lyrics
  • Music
  • Reviews
  • Videos

Site Map

  • About Us
  • DMCA
  • Disclaimer
  • Cookie Privacy Policy
  • Privacy Policy
  • Terms and Conditions
  • Contact us

Copyright © 2024 Afro Beats Pulse.
Afro Beats Pulse is not responsible for the content of external sites.

Welcome Back!

Login to your account below

Forgotten Password?

Retrieve your password

Please enter your username or email address to reset your password.

Log In
No Result
View All Result
  • Home
  • Latest News
  • Music
  • Reviews
  • Events
  • Artist
  • Culture
  • Lifestyle
  • Interviews
  • Videos
  • Blog

Copyright © 2024 Afro Beats Pulse.
Afro Beats Pulse is not responsible for the content of external sites.