
Falz and Majeeed Lyrics
Featuring Majeeed, Old Soja, the third track on Falz’s new album, The Feast, boasts lyrics that are both catchy and thought-provoking, so read them and sing along!


Falz & Majeeed – Old Soja Lyrics
Old Soja neva die (manana)Omo make I give you reason why (manana)I get coconut head long time (manana)Since 1990 Abacha timeTell Salewa (Omo)So fun pe mo gbe ere mi de (Omo)Ori Ade o kin sere (Omo)Omo na big man move we dey make (Omo)
No retreat no surrenderO di Dan DanHands in the air nowO di Dan DanYou for let my people goO di Dan DanBefore alarm go blowWahala
RoboroboOh oh ohO di Dan DanOrororoOh oh ohO di Dan DanKorondoOh oh ohO di Dan DanKi Lon to ohO di dandan
Old Soja neva dieIf you check am you for vet amYou go realizeOmokomo, Omo olowo you dey visualizeIyawo e she go get am I dey sympathizeWoman I ‘ll give you the bulalala
Give dem them warning say we dey come (fada)We got you surrounded now ain’t no way to run (yepa)And we no dey fear uniform man wey carry gunKon woran kon de pada lo jise fun daddy won
Man ah pull up in a Classico Toyota CelicaAmericana meji Legbe mi Sherniqua SherniquaAwon Temi se pada de lati Genena GenevaOo de ni fe ba wa ja, awa o tie kin s’awada
Old Soja dey for rain sunshine and harmattanOld Soja ready lay down him life for fatherlandOld Soja wey don die many times o pada waShey yen lo fe s’eru baKo wa necessary sir
No retreat no surrenderO di Dan DanHands in the air nowO di Dan DanYou for let my people goO di Dan DanBefore alarm go blowWahala
Roborobo (ati soji)Oh oh ohO di Dan DanOrororoOh oh ohO di Dan DanKorondoOh oh ohO di Dan Dan
Ki Lon to ohO di dandanNew eraNew eraNew era
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook