
Magixx Lyrics
Let the powerful words and vibrant melodies of Magixx’s Ori Mi wash over you, a rich tapestry of sound and lyrics creating a musical landscape that resonates deep within the soul.
RELATED: Read ‘Consistently’ Lyrics by Magixx
Magixx – Ori Mi Lyrics
Wake up in early morningMan I stretch uphustle causeI no dey find love for LagosAnd you see am steady working for the papersSmoke a blunt when we paste for location
If ever knew me thenYou go hail usNa why me no me trust no friendTrust no neighborsPut me trust in jahHe no dey fail us
And money na the kokoAfter money owo lo she koko sirWhen I pull up for the condoEverybody dem dey dance the robosaaMagixx omo ologoI no go ever fall I be old soldierYou no sey time no dey go slowOmo sey na one life we dey
Ma sho oun ti ba fe ah ahKori gberekomi gberekomi ooKori gberekomi gberekomi ooMa sho oun ti ba fe ah ahKori gberekomi gberekomi ooKori gberekomi gberekomi oo
So many thing for my mindSo me spark up the jMake bukata no go drive me insaneOntop sey I go buss them speakerOmogoriola I go bust them speaker
Me no dey find somethingWey no dey find me againMe I go hard to through the sun and the rainYou know me I’m the girl them sugarOmo goriola I go bust their speaker
Ma sho oun ti ba fe ah ahKori gberekomi gberekomi ooKori gberekomi gberekomi ooMa sho oun ti ba fe ah ahKori gberekomi gberekomi ooKori gberekomi gberekomi oo
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook