Hotkid Lyrics
Get ready to groove and sing along to the energetic lyrics of Hotkid’s chart-topping hit, Ozana.
Hotkid – Ozana Lyrics
Goke agba, moni ma nilariMagoke agba, moni ma nilariMagoke agba, moni ma nilariMagoke agba, moni ma nilari
I tell you back in the daysWhen me dey Ebute metaThe **** wey dey ohDem no dey follow me play (never)Folake sofunmi pe
Hotkid please please dey go your way (later)Now we hustle for pay ohNow the hustle don dey paySo I be like oh mamaMum see your boy don dey global nowWe dey go far now
See the kind place we dey shut down now, yehWe started from instagramTake a look at me now I’m a super starWe dey go far nowSee the kind place we dey shut down now (yeh)
So I be like ozana, ozana, ozanaOmo your boy don dey go farOzana, ozana, ozanaOmo your boy don dey kill showsOzana, ozana, ozanaOmo your boy don dey shut downOzana, ozana, ozana
IyeeeEwo bi ola bamideDem want dey follow me dey (alaye dey your dey)When the boy never make am dem say my mouth be like qoteMoti mope moma koredeSay blessings go still come my wayNow each and everyday ohI just dey count my blessingsSo I be like oh mamaMum see your boy don dey global nowWe dey go far nowSee the kind place we dey shut down now, yehWe started from instagramTake a look at me now I’m a super starWe dey go far nowSee the kind place we dey shut down now, yeh
So I be like ozana, ozana, ozanaOmo your boy don dey go farOzana, ozana, ozanaOmo your boy don dey kill showsOzana, ozana, ozanaOmo your boy don dey shut downOzana, ozana, ozana
IyeeeGoke agba, moni ma nilariMagoke agba, moni ma nilariMagoke agba, moni ma nilariMagoke agba, moni ma nilari
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook