Mr. Dutch and DanDizzy Lyrics
Get ready to groove and sing along to the energetic lyrics of Mr. Dutch’s chart-topping hit, Power Fit Do, featuring DanDizzy.

Mr. Dutch & DanDizzy – Power Fit Do Lyrics
IntroEeeh Wave ZaddyDutchy lelele
Verse 1Na babe wey loyal we go spend onBabe wey calm we go flenjoChioma, Ifeoma, Nneoma, that one wey no normal, na them wey dey indoorBoys wey dey talk wey dey spend, any money wey you want, e dey insideAcc, BTC, baby, your body wan fancy myMake I no cap, make I just talk factsI like girls wey dey yansh dey clapIf I see better girl, I go hold am tightOther girls, me I no go look backBack to back is wrap when I rapBack to back for the club we dey popBack to back if you talk, you go chop better slap ‘cos the boy them dey parra like
ChorusAboy, do wetin your power fit doDo wetin your muscle fit doNo go look Uche face ‘cos them no dey feed youDo wetin your power fit doAboy, do wetin your power fit doDo wetin your muscle fit doNo go look Uche face ‘cos them no dey feed youDo wetin your power fit do
Verse 2No go dey order Azul, when they ask for the payment, you go dey look Dutch for faceNo go dey follow banni wey go tell you do transfer but she no want follow go your placeNo go dey follow boys wey no fit spend, when e reach time to pay bill, all of them gbeseNo dey follow anybody talk, I strong my face ‘cos I know say them no fit run my raceI’ve been on this for a minuteI’m talking fact men I swear and I mean itI’m in it to win itI said this before, no be new thingOmo, just gimmie a minuteWhen I comeback, e go be like mortal combatThem don knack my babe, so fuck don startBy the time I pull up, you go know say I bad like thatDutch money, I no come run my mouth, I dey skrrrr
ChorusAboy, do wetin your power fit doDo wetin your muscle fit doNo go look Uche face ‘cos them no dey feed youDo wetin your power fit doAboy, do wetin your power fit doDo wetin your muscle fit doNo go look Uche face ‘cos them no dey feed youDo wetin your power fit do
OutroAboy, do wetin your power fit doDo wetin your muscle fit doNo go look Uche face ‘cos them no dey feed youDo wetin your power fit doAboy, do wetin your power fit doDo wetin your muscle fit doNo go look Uche face ‘cos them no dey feed youDo wetin your power fit do
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook