Brown Joel, Boypee and Hyce Lyrics
With infectious hooks and catchy melodies, Que Sera by Brown Joel, Boypee and Hyce is bound to uplift your spirits and make you move to the rhythm, check out the lyrics below.
RELATED: Read ‘Hypnotize’ Lyrics by Boypee, Brown Joel & Hyce
Brown Joel, Boypee and Hyce – Que Sera Lyrics
Yeah soAhhOma le chocoAhhAs I dey singAs I dey singUhhhHey
I be fronting my baby from London to naijaImmediately you dey see me she go dey my right (oh no) My baby dey with me ma mgbe pump ’m adia gba Oh no oooForever is the dealI no wan seeing you with nobodyAs you dey listen to my melodyI no fit love Ifeoma no worryCause I give you my heartSee all my guys dem dey worryThe way I love you no be normal thingMegawatts be her bum bum energymalo farawe
Oh my baby que sera sera sera sePa de mi ni sale ka lo de beHer milik for bobby e go taste wellUhn wooOh my baby que sera sera sera sePa de mi ni sale ka lo de beHer miliki for bobby e go taste wellUhh see
Give you everything wey you deserve ohBuy you Gucci Fendi and gelatoNa your nyash I dey process o woahWalai I swear baby you put me for defense o For your matter I sing falsettoSee my love no go relent o (relent o)Girlie wey bad wey get OTA likkle taste can I getChop your work ka spaghettiI no mind oSo no begin form for meCause the money don plentyOgozirim ago, so my duty na to spoil you my love
Oh my baby que sera sera sera se Pa de mi ni sale ka lo de be her milikifor bobby e go taste well Uhn wooOh my baby que sera sera sera se Pa de mi ni sale ka lo de be Her miliki for bobby e go taste well
Explore Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook