
Child Of God Lyrics by Runda
Ahhn ahRundy babyAhhn ah
Mi affi look to the sky and sayPray make all the blessings come my wayWon le mu mi, mosare round the gateFona han mi baba say no delayCarry my matter for your headMake all my foes wan crazeCounting on the stars ajeRundy go disturb aje
Ahh ah ahCause I beChild of GodSeeking for your child supportAs I dey pray, I go carry my crossSay this life na turn by turnChild of GodSeeking for your child supportAs i dey pray, I go carry my crossFor this life na turn by turnAll the blessings put am for my body (yeh)
Aston Martin (yeh)Richard Millie (ahn)Wire daddy (ahh)Wire mummy (ahh)For my body oh ahGC baby put am for their body (yah)Like tsunami (ah)Lionel Messi (oh ah)Pa won tan (ahh)Se wan leyin (yeah)Fun won tan
Unto the next onePut your hands in the air if you want some more (ahn)Omo ologe je kan mo (ahh)Gbedu wey dey carry dem foAnd if you reason the reason wey fit to put man in feelingswey fit to put man in feelings gan ganMope ko de si nkan nkanEni n fabo, loma need konkonAh ah yah
Child of GodSeeking for your child supportAs I dey pray, I go carry my crossSay this life na turn by turnChild of GodSeeking for your child supportAs i dey pray, I go carry my crossFor this life na turn by turnAll the blessings put am for my body (yeh)
Aston Martin (yeh)Richard Millie (ahn)Wire daddy (ahh)Wire mummy (ahh)For my body oh ahGC baby put am for their body (yah)Like tsunami (ah)Lionel Messi (oh ah)Pa won tan (ahh)Se wan leyin (yeah)Fun won tan
