Oscar Heman-Ackah and 2Baba Lyrics
Save Me by Oscar Heman-Ackah and 2Baba, the lead single for the new Nigerian series, “To Kill A Monkey”, features introspective lyrics, check it out below.

Oscar Heman-Ackah & 2Baba – Save Me Lyrics
Save me Save me Save me from myself HmmI no go fuck up Oh oh oh yeahSave me, save meSave meSave me from myselfMake I no go fuck up ooohhSave me, save meSave me hmmSave meSave me hmmSave me
Since I was seven years oldHave been following my destinyBecause I know say life na yoloI maintain my laneDancing my rhythm (my rhythm)I hustle everyday to feed my familyKeep making all of my people to be proud of meOnm fu ko owoicho, oye n kum ge lohi, hmm
As I dey work my hustle, everybody dey policeGrammy boy you winning, but they spoke and you loseYou look me dey laugh like sayDem no dey messEven people wey dey judge meNo be say dem holy passI no go lie, even me self wey dey talkNo be say I innocent oooThat’s why I’m begging you to
Save me, save me, save me from myselfOhhhhhhOhhhhhhMake I no go fuck up oh oh oooSave me, save meSave me from myselfMake I no go fuck up oh oh oooSave meSave
Everybody get expectationsDem no send your own explanationDem forget say me self I be human being o….
As I dey work my hustle, everybody dey policeGrammy boy you winning, but they spoke and you loseYou look me dey laugh like sayDem no dey messEven people wey dey judge meNo be say dem holy passI no go lie, even me self wey dey talkNo be say I innocent oooAnd that’s why I’m begging you to
Save me, save me, save me from myselfOhhhhhhhOhhhhhhhI no go fuck up oh oh oooSave me, save meSave me……..
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook