Thursday, July 10, 2025
Afrobeats Pulse
No Result
View All Result
  • Home
  • Latest News
  • Music
  • Reviews
  • Events
  • Artist
  • Culture
  • Lifestyle
  • Interviews
  • Videos
  • Blog
  • Home
  • Latest News
  • Music
  • Reviews
  • Events
  • Artist
  • Culture
  • Lifestyle
  • Interviews
  • Videos
  • Blog
No Result
View All Result
Afrobeats Pulse
No Result
View All Result

Sho Mi Lyrics by Oxlade

April 5, 2025
in Lyrics
0 0
0
Home Music Lyrics
0
VIEWS
Share on FacebookShare on Twitter


Oxlade Lyrics

Sho Mi serves as the penultimate track on Oxlade’s OFA; Deluxe Edition, read the lyrics below and join in on the irresistible tune.

RELATED: Read ‘Doingz’ Lyrics by Oxlade

Oxlade – Sho Mi Lyrics

ChorusAs I dey do my thing dey go, oluwa lon sho miAs I hustle, work and pray o, oluwa lo sho miEven though I walk through the valley of the shadow of death, I no dey fear evil oNa oluwa know wetin dey goOluwa lo sho mi

Verse 1I dey see my timeline, e dey make me feel some kind,E dey make me see some kind, e dey make me reason some kind things.Oh, I dey reason them sometimes, people wey dey get money no get two head,And I dey here my eyes dey too red o, hustling everyday for daily bread o,Because my mama dey ask for wireOwu dey blow my father oBrothers dey send their aza oAnd I dey here dey form Mr Gaza oThings dey worry the neighborsThings dey worry the landlord oAnd still owu dey blow my serverAnd I still dey hold am down for my people o

ChorusAs I dey do my thing dey goOluwa lon sho miAs I hustle, work and pray o, oluwa lo sho miEven though I walk through the valley of the shadow of deathI no dey fear evil o, na oluwa know wetin dey goOluwa lo sho mi

Verse 2Sometimes I dey think am, I no wan fall offSometimes I dey reason, I no wan brokeSometimes I dey think am, I no wan fall downSometimes I dey reason, I no wan jonzeBefore they celebrate me, I no wan jonzeBefore they reason my matter, I no wan jonze

ChorusAs I dey do my thing dey go, oluwa lon sho miAs I hustle, work and pray o, oluwa lo sho mi Even though I walk through the valley of theShadow of death, I no dey fear evil o, na oluwa know wetin dey go Oluwa lo sho mi

Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook



Source link

Tags: LyricsOxladeSho
Previous Post

If you want to die, come to Auchi and say something against me

Next Post

Doingz Lyrics by Oxlade | Notjustok

Next Post
Doingz Lyrics by Oxlade | Notjustok

Doingz Lyrics by Oxlade | Notjustok

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Facebook Twitter Instagram Youtube RSS
Afrobeats Pulse

Explore the vibrant world of African music and entertainment with Afro Beats. Get the latest updates on Afrobeat, Afropop, celebrity buzz, movies, and cultural trends. Your essential guide to African entertainment.

Categories

  • Artist
  • Blog
  • Burnaboy
  • Culture
  • Events
  • Interviews
  • Latest News
  • Lifestyle
  • Lyrics
  • Music
  • Reviews
  • Videos

Site Map

  • About Us
  • DMCA
  • Disclaimer
  • Cookie Privacy Policy
  • Privacy Policy
  • Terms and Conditions
  • Contact us

Copyright © 2024 Afro Beats Pulse.
Afro Beats Pulse is not responsible for the content of external sites.

Welcome Back!

Login to your account below

Forgotten Password?

Retrieve your password

Please enter your username or email address to reset your password.

Log In
No Result
View All Result
  • Home
  • Latest News
  • Music
  • Reviews
  • Events
  • Artist
  • Culture
  • Lifestyle
  • Interviews
  • Videos
  • Blog

Copyright © 2024 Afro Beats Pulse.
Afro Beats Pulse is not responsible for the content of external sites.