Monday, July 28, 2025
Afrobeats Pulse
No Result
View All Result
  • Home
  • Latest News
  • Music
  • Reviews
  • Events
  • Artist
  • Culture
  • Lifestyle
  • Interviews
  • Videos
  • Blog
  • Home
  • Latest News
  • Music
  • Reviews
  • Events
  • Artist
  • Culture
  • Lifestyle
  • Interviews
  • Videos
  • Blog
No Result
View All Result
Afrobeats Pulse
No Result
View All Result

Since ’04 Lyrics by D’banj

May 27, 2024
in Blog
0 0
0
Home Blog
0
VIEWS
Share on FacebookShare on Twitter

D’banj Lyrics

To mark his 20th year in the Nigerian music industry, veteran musician D’banj dropped Since ’04, take a look at the song’s lyrics below and sing along.

Cover art for Since 04 by D banj
Since ’04 Cover art

D’banj – Since ’04 Lyrics

I must greet you all specially
Bad boy since 04
I no know if you know
I no care if you notice
I burn up with the O.Gs
Egbe isu ka n’iyan
Light up if you notice

Light up if you know this
Since Mo-hits if you know this
Flex if you hold cheese
I dey ball, I dey throw 3s
Dem go dey do like say dem dey pray make I no miss
Ya’ll nigga don’t know me
Na God grace wey dey
Na God grace wey dey hold me
Fine girls won wa mi
So fun won I’m kalakuta trapping

Omo gbon
I get the right vibe wey go turn you on
Won komije bi obe ati iyan
I be the God father corleone
Yes I’m the one
Omo gbon
I get the right vibe wey go turn you on
Won komije bi obe ati iyan
I be the God father corleone

24/7
Me I dey hustle for my raba
So we go see later
What God can not do
Emi oni le gba o
24/7
Me I dey hustle for my raba
So we go see later
Emi oni le gba o
Does not exist

Aje
Omo ope ti gbera
I been on ma fastest chase
I been chasing my paper
If it is about the mulla
Anytime you call me up
I go come deliver

They can’t see what I see
So they can’t know what I know
Say na high coast
Icyyy
Hmm now they know they can’t dami duro

Aje
Bangalee ti gbera
I been on ma fastest chase
I been chasing my paper
If it is about the mulla
Anytime you call me up
I go come deliver

Omo gbon
I get the right vibe wey go turn you on
Won komije bi obe ati iyan
I be the God father corleone
Yes I’m the one
Omo gbon
I get the right vibe wey go turn you on
Won komije bi obe ati iyan
I be the God father corleone

24/7
Me I dey hustle for my raba
So we go see later
What God can not do
Emi oni le gba o
24/7
Me I dey hustle for my raba
So we go see later

What God can not do
Emi oni le gba o
Does not exist
I’m D’banj or skibanj as my Jamaican friends call me and I must greet you all specially

‘Since ’04’ Lyrics Contributors

Utere Naomi, Elizabeth Clifford.

Check other Song Lyrics here, and get fresh updates as they drop via Twitter and Facebook

Tags: dbanj
Previous Post

Billions Lyrics by Sarz Feat. Lojay

Next Post

Brighton confirms the exit of Roberto De Zerbi

Next Post
Brighton confirms the exit of Roberto De Zerbi

Brighton confirms the exit of Roberto De Zerbi

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Facebook Twitter Instagram Youtube RSS
Afrobeats Pulse

Explore the vibrant world of African music and entertainment with Afro Beats. Get the latest updates on Afrobeat, Afropop, celebrity buzz, movies, and cultural trends. Your essential guide to African entertainment.

Categories

  • Artist
  • Blog
  • Burnaboy
  • Culture
  • Events
  • Interviews
  • Latest News
  • Lifestyle
  • Lyrics
  • Music
  • Reviews
  • Videos

Site Map

  • About Us
  • DMCA
  • Disclaimer
  • Cookie Privacy Policy
  • Privacy Policy
  • Terms and Conditions
  • Contact us

Copyright © 2024 Afro Beats Pulse.
Afro Beats Pulse is not responsible for the content of external sites.

Welcome Back!

Login to your account below

Forgotten Password?

Retrieve your password

Please enter your username or email address to reset your password.

Log In
No Result
View All Result
  • Home
  • Latest News
  • Music
  • Reviews
  • Events
  • Artist
  • Culture
  • Lifestyle
  • Interviews
  • Videos
  • Blog

Copyright © 2024 Afro Beats Pulse.
Afro Beats Pulse is not responsible for the content of external sites.