Seun Kuti and Egypt 80 Lyrics
Read the full lyrics for Stand Well Well by Seun Kuti featuring Egypt 80 below. The theme of “Stand Well Well” revolves around social and political consciousness, addressing corruption, inequality, and the need for accountability. The lyrics call out the exploitation of the masses by those in power and encourage people to stand firm and resist oppression. It’s a message of empowerment, urging listeners to be vigilant and demand justice in the face of corruption and injustice, continuing the Afrobeat tradition of using music as a platform for activism and change.
RELATED: Read ‘T.O.P’ Lyrics by Seun Kuti Feat. Egypt 80
Seun Kuti & Egypt 80 – Stand Well Well Lyrics
No carry me go anywhere wey I no knowNo carry me go anywhere wey I no want goIf you no dey go my way, so gbo, ọmo make you go your wayDem go dey cap, cap, cap, capCap, cap, cap, capCap, cap, cap, cap, capOmo I can’t shout, shout, shout, shoutShout, shout, shout, shoutShout, shout, shout, shout, shout
Follow who sabi the road oI say follow who sabi the road oMany are falling and they don’t knowBecause the world dey upside downMany don lost and they don’t knowBecause the world dey upside downFollow who sabi the road oI say ah follow who sabi the road oDem just dey chase fame, forget where freedom deyDem just dey chase clout, forget where justice deyAhh
So dem dying say na livingLeave medicine take poisonDoing right so wrongDoing wrong so rightSay dem dying say na livingLeave medicine take poisonDoing right so wrongDoing wrong so right
No carry me go anywhere wey I no knowNo carry me go anywhere wey I no want goIf you no dey go my way, omo make you go your wayDem go dey cap, cap, cap, capCap, cap, cap, capCap, cap, cap, cap, capOmo I can’t shout, shout, shout, shoutShout, shout, shout, shoutShout, shout, shout, shout, shout
Everybody wan flashyNa so dem beEverybody wan trendNa so dem beThey wan go viralNa so dem beNobody wan sendNa so dem beEverybody na ọgaNa so dem beNobody wan hearNa so dem beEverybody wan bugaNa so dem beDem eye don tear
The whole world just dey look like copy and pasteLike everybody get the same likes and get the same tasteThey just wanna ball, dem no care about freedomThey just wanna ball, they no care about justice
So dem dying say na livingLeave medicine, take poisonDoing right so wrongDoing wrong so rightSay dem dying say na livingLeave medicine, take poisonDoing right so wrongDoing wrong so right
No carry me go anywhere wey I no knowNo carry me go anywhere wey I no want go
Mo ni E dakun, I no be Ayo Makun wey small noise go dey shakeOmo, mi ah stand well wellDey dey, say I stand well wellBalanceStand well wellDey dey, say I stand well wellGalantStand well wellYou wan try meStand well wellYou no dey fear meStand well wellYou wan try meStand well wellYou no dey fear meStand well wellYou wan try meStand well wellYou no dey fear meYou wan try meStand well wellYou no dey fear meYou wan try meStand well wellYou no dey fear meYou wan try meStand well wellYou no dey fear meYou wan try meStand well wellYou no dey fear meYou wan try meStand well wellYou no dey fear, ahStand well well
Check other trending song lyrics here, and get fresh updates as they drop via X (formerly Twitter) and Facebook