
Korede Bello Lyrics
Get ready to sing along to the catchy, upbeat lyrics and irresistible melody of Korede Bello’s new hit song, Sugar.


Reekado Banks – Sugar Lyrics
This gbedu dey enter body sugarShayo ti wonu body sugarVanessa bring it over sugarSister this ikebe na superFine girls dem dey gather for my sugarSweet boy like Dangote sugarBe like tambolo wey see sugarShe say mega your sugar na superAnita Benita LupitaWoni pota taOre meta ta ta taOwo yen po DantataOyaKpa kpa kpaKpa kpa kpaOwo mi da Kpa kpa kpaCommot body jorKpa kpa kpaDapada kpa kpa kpaMega star supa starGive us the gbedu drop am
Mi casa su casa as e dey hot oya chop amWho no like beta thing AboEnter my Maserati AboJeka ma Kawasaki AboEhn the party after party AboOn a Kentro Kamakazi aboBall like Amokachi I ballNo time for titikati AboFine girls, dem call me zaddy AmboMy phone has been ringingIf it’s not money I’m not pickingMust be jonzing dem must be jokingIf they thinking that I’ve been sleepingI’m a chosenI’ve been cookingM3GA chicken so finger lickingKnow say man a big fish ejadindinI’ve been kinging since the beginningYebaribaba somebody boboAstalavista enter my motorCarry you go go place wey you no knowGive her the zoom zoom call me PapitoYebaribaba somebody boboAstalavista enter my motorCarry you go go place wey you no knowGive her the boom boom boom!
This gbedu dey enter body sugarShayo ti wonu body sugarVanessa bring it over sugarSister this ikebe na superFine girls dem dey gather for my sugarSweet boy like Dangote sugarBe like tambolo wey see sugarShe say mega your sugar na superAnita Benita LupitaWoni pota ta
Ore meta ta ta taOwo yen po DantataOyaKpa kpa kpaKpa kpa kpaOwo mi da Kpa kpa kpaCommot body jorKpa kpa kpaDapada kpa kpa kpa
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook