
Dodge Lyrics by T.I Blaze
Intro(M-M-Murderer)Ayy
Verse 1?m?, áyá min já like a connection lostOnly Jah go fit to reconstructSeven billion go dey waitBut still, some people go die equalMm, I no pray make e my fateLong time money, ?hèè e fit to make man craze?Mm, some pain no fit to ever fadeSometimes, fit to make man kèShakira wey no like to thinkAll na life, w?n ni Snapchat miSay na format to trap dem boysAll night long, wey no work, kini n? suppose chop?
ChorusBaby yá, ohRun am today, má d’?láK??m? mi má t?r?T’obá dun, má t’?lá wo, eyi-yah, ohSteal from devil, run to GodUh, see my Mary con dey dodgeChevy, má fá Dodge, eyi-yah, ohRun am today, má d??láK??m? mi má t?r?T’obá dun, má t??lá wo, eyi-yah, ohSteal from devil, run to GodUh, see my Mary con dey dodgeChevy, má fá Dodge, eyi-yah, oh
Verse 2Eyi-yah oh, ?p?l? ni mo fi dá’gbòTáni n?bá ro? 2019, I dey crack codeAnd I tackle, k’òri máj? k?èmi battleI dey battle, many wars on a low, I dey battleBase on one or two, p?l?p?l?P?l?p?l?, idi bi bòmubòmu?hòni k??lu?No be your girl, na your turnAs I dey find way, má j?n s?nuTi mó r’oun tò dun, èmi o lè gb? Broda PaulAs I dey find way, má j?n b?nu
ChorusRun am today, má d’?láK??m? mi má t?r?T?obá dun, má t’?lá wo, eyi-yah, ohSteal from devil, run to GodUh, see my Mary con dey dodgeChevy, má fá Dodge, eyi-yah, ohRun am today, má d??láK’?m? mi má t?r?T?obá dun, má t’?lá wo, eyi-yah, ohSteal from devil, run to GodUh, see my Mary con dey dodgeChevy, má fá Dodge, eyi-yah, oh
OutroM-M-MurdererWooh, wooh
