Balloranking and Timaya Lyrics
Get ready to groove and sing along to the energetic lyrics of Balloranking’s chart-topping hit, Taku, featuring Timaya. With infectious hooks and catchy melodies, this song is bound to uplift your spirits and make you move to the rhythm.

RELATED: Read ‘7.5G’ Lyrics by Balloranking
Balloranking & Timaya – Taku Lyrics
IluHey yo, bad manMm-mm, mm, mmmShocker l′oshe beat
After I make all the raba, me go tell dem “money no be everything” Money no be everythingSh’odemo pe omi o l′ota, ah (omi o l’ota jo)Water no get enemy (water no get enemy)This no be IG, na realityI go make am, even na vanityI give accolades to the real bruh, yeahWhen it come to hustle, we no normal here
Dem be smiling inna mi faceApplaudise, I paved way for miselfOmo, k’emi shama danEveryday, me I dey bombYou know say I be idan (ómó, make I just dey ball)
Omo, this kind vibe no regular (konto)I give dem something burst una medulla (sanko)You know we get funds, we popular (sanko)Anybody tackle me, ti tá′ku l′áyáYou know say we been through the struggle but the future so brightNobody circle, we keep rolling diceAnything for the bottle, make I cool my mind (tá’ku l′áyá)Mm-mm, cool my mindI realize when I open my eyesI go dey guys, singing far-farMá gbádun ló, mòti shishé all my life (tá’ku l′áyá)
Wait ’till I get my money rightYou′re gonna hate, but you all go dey alrightI dey live my life, I dey follow you dey fightMy brother, no be play-playThe boy don tey-tey (tell me now), yeShilalalala, bum bum shi’lee (ayy-ayy)All my ladies, dem ah whine it for meThat’s why anytime we come, we no look nobody faceWe no get time for their fakeness, and the things dem want to race
Dem be smiling inna mi faceApplaudise, I paved way for miselfK′èmì shámá dànEveryday, me I dey ballYou know say I be idan (ómó, make I just dey ball)
Ómó, this kind vibe no regular (konto)I give dem something burst una medulla (sanko)You know we get funds, we popular (sanko)Anybody tackle me, ti tá′ku l’áyá
You know say we been through the struggle but the future so bright (ayy-ayy)Nobody circle, we keep rolling dice (ayy-ayy)Anything for the bottle, make I cool my mind (ayy-ayy, tá′ku l’áyá)Mm-mm, cool my mindI realize when I open my eyesI go dey guys, singing far-farMá gbádun ló, mòti shishé all my life (tá′ku l’áyá)
Shilalalala, bum bum shi′lee, mmAll my ladies, dem ah whine it for meThat’s why anytime we come, we no look nobody faceWe no get time for their fakeness, and the things dem want to race
Want to keep up with trending songs? Check out more song lyrics here and follow us on X and Facebook